"Mama Yo" lyrics

"Mama Yo"

Mama yo
Mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh

Oh baby, you can't say oh na na na na na na
See the yansh o oh na na na na na na
You resemble my mama
You be my woman ma ma

Now I want to tell you something
Wey I never see before before before before
I dey feel you die
Omalicha oti pe ti pe ti pe ti pe ti pe
And I go like make you Gimme chance o
Na you get the keys to my heart o
Your body, all I need for tonight o
(Oh na na na na)

Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya were o
Baby baby ka ma ro
Girl, I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro

Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh

Oh baby, kept saying oh na na na na
See your yansh o
Hosa na na na
You resemble my mama
You be my woman ma ma

Mama yo
Mama yo yo yo yo
If you leave I kololololo
And I go like make you gimme chance
Na you get the keys to my heart o
Your body all I need for tonight o

Omolomo don fall in love
Omolomo don je gbese o
Omalicha I dey lose my mind
Omolomo fe ya were
Baby baby ka ma ro
Girl, I like the way you roll
I know you gbadun my parol
Oya baby ka ma ro

Mama yo, mama yo
Mama yo yo yo yo
Oh abeg no follow egbon
He just wanna yo yo yo yo
An'oko won lo de
No go do shakara for me
Let me change your mind oh

Oh baby, you kept saying
Oh na na na na (na na na na)
See your yansh o
Ho sa na na na (na na na na)
You resemble my mama
You be my woman ma am

(Oh my God Fiokee)
(It's Young John the wicked producer)


Writer(s): John Uwana Udomboso
You May Also Like
Crayon - "Mo Bad" Crayon o Wawawa Babyfresh I love this beat (blowtime) On the bed you bad gon, on the bed mo bad gon yeh Omo no debate you bad gon yeah... Lo ri bed you bad gon wan mo kpe ori bed you bad gon yeh...
Phyno - "B.B.O (Bad Bxtches Only)" Ball hard... Ofu na anya opasalu the boy Odinaka negodi umu nwanyi Send ya bottle na table ah Fa ya like ya Stunt hard I go let my money make the noise Ain't no body messing with boy All gas no...
Crayon, Ayra Starr, LADIPOE, Magixx & Boy Spyce - "Overloading (OVERDOSE)" Mavin Mavin Hmm, hmm, hmm It's Don Jazzy eh Every likkle thing you dey do to me (Whoa, whoa, whoa) Dey sweety me for body (Body) Shey your loving fit fall on me (Whoa, whoa, whoa, whoa) Girl your bow...
Joeboy & Kemena - "The Best For You" I heard you were missing me I been hear say you dey wait for me (for me, for me) But it was never meant to be Put the blame on the alcohol (blame on the alcohol) I could find my way around town But I...
Gyakie - "FOR MY BABY" Flip the music Another one for my baby Dance for me baby Your love is fire Ankwadobe eyyy De3n na wop3 I will give it to you Dance with me babe let me give it to you Wooa na med) I surrender to you...