"Close To Me" lyrics

Niphkeys, Zinoleesky & Bnxn Lyrics

"Close To Me"

IBK, IBK...
Niphkeys, Niphkeys...

If you fit tell me say you dey for me
It will be nice honey
I no go be the first to get Kele, wey no dey try for me
Pause wait a minute for me
Ohh ohh...
Make e no cause gbege e
Before we misinterpret each other
Make I tell you as e dey be oh na na na

Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight I dy
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body...
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn

Stay with me, don't come and go
She's too fine, toyin tomato
Let me be your commando
Baby fun mi lowo bi ti Orlando
Baby je a soro, jasoro
Emi ati awon temi a ma mu e mo na
Funmi ni freestyle
Ka ma banko lo
Anywhere you go, baby jajolo
Ahn ahn ahn ahn

Ohh! Girl, your body nice, aje!
You should be with a guy like me
Cause you know say no be fight I dy
Bring your body close to me
The boys dem dey look your body...
Ma dawunlohun bebe eh eh eh
Cause you say no be fight I dy
Bring your body close to me
Oh oh!

I dey for your side, but kofewa
Waiting on the road side for kusenla
Shey na because you fine, tori o ni di nla
Ba mi pe bobo Niphkeys
Ko ba mi fa llu yaaa
E ba mi pe Niphkeys, na him sabi do this thing
Ori Omole to wo Gstring
She like to dey gist me
I love it when she kiss me
Ta ba se tan, ka ni 6 kids
Ahn


You May Also Like
Boy Spyce & Don Jazzy - "Lose" My Ohema I no fit ever leave am Your body gimme ginger Your love e sweet pass limca oh ai My Ohema I no fit ever leave am You make a good man turn to sinner I no go fight like you John Cena Be my...
Ayo Maff - "7 DAYS" Emi ọmọ oro I no fit pass my lane Wọn ni ki n ma jade But wọn le mi Emi ọmọ owo I no do pass myself Wọn ni ki n ma sare But wọn le mi So I cannot see my brother Ojo And popo them don lock my brother...
Korede Bello & Don Jazzy - "Minding My Business" Normally Normally Dem no dey see me for party I dey sip my tea Protect my peace I no dey send nobody Energy Energy E Dey show for your body When you call on me Like Do Re Mi Oya Fa Mo Mi baby Moti...
Lil Kesh - "Semilore" O da e jeka fo'go fun oluwa o, yeyeye Because we pop champagne, we pop moet today, yeyeye O da e jeka fo'go fun oluwa o, yeyeye Because we go shaye we go throw'way today, yeyeye Toripe o semilore me...
Magixx - "Shaye" (Banga) Ayy, ayy, ayy, ayy-ayy Ayy, ayy, ayy-ayy Yo oh, oh-oh, mm (Banga) Show me a good time, 'cause me got a lot on my mind Me wanna feel nice, calling all mi guys, make we vibe, yeah And bad...