"Popo" lyrics

"Popo"

Oh na, na, na
Yeah
Uh ro, uh ro
(Shocker lo se beat)
Haha
Call me Zinoleesky
Oh yeah, yeah
Yeah

Man's got a long way to go
And I go reach plenty place, shey you know
Fifty songs and still counting
Just one song another person blow ye
This kind life na grace, oh
And I go pour plenty shayo for face, oh oh
Dem be dey say make I lay low
But to ba je torin how much you want mai mail, oh

Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu
Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Won fe mo oun ton be lo kan mi
Won fe mo colour mi-in
Won fe mo bi mo shey se
Ti mo fin gba raba ni
Kole ye won
Oti ye ka ti le wan ahn
We overlook their mistakes, we forgive and give thanks

Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu
Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

(Shocker lo se beat)


Writer(s): Mudashiru Olajide, Oyinde Azeez
You May Also Like
Mayorkun - "Of Lagos" Ah Ge ge (of Lagos) Fresh (of Lagos) Apapapa piri pepepe Mayor the rapper (Mayor turn rapper) Of lay lay lay Gbas gbos (of Lagos) Set awon (of Lagos) Mayor the rapper (of Lagos) Je m'appelle (of...
Victony - "Broken" Ooh-ooh-ooh... Girl, I am so broken And my lungs been frozen I can barely breathe right now 'Cause I feel these walls are closin' Girl, I'm overdosin' On my own emotions Said, "I'm all you need...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "Rush" They say I'm living in a rush Because I'm moving fast Them say my matter don cast But me I no reply Why? Dem asking me why? Why always getting high? Mami, I never reply Cos highway that's my way...
Asake - "Baba God" Some people dey, they wan make I sober Me, I no fit sober 'Cause I gat Jehovah gan ni For where I dey, me I dey, I loyal Dem say I local, lavi da loca Saare fun mi ni Koda My face dey show, my shoe...
Phyno - "Stacks" Stacking up Stacking up Talk ma shit And back it up Me broke? U Dey crack me up Misyarn I'm hanging up Cos I'm stacking up Stacking up Talk my shit and back it up U no get talk Don't chat me up All...