"10 Bottles" lyrics

"10 Bottles"

Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh

Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don't care, I don't care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?

When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah

Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose

Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh


Writer(s): Temidayo Rapheal Omoniyi
You May Also Like
Tekno - "Peppermint" Jo la so e dey pepper me (Jo jo jo jo jo) Jo la so e dey pepper me so (Giga giga fire) Jo la so e dey pepper me (pepper me) Jo la so e dey pepper me so I don't mind if I risk it all for you (Lo lo...
Fireboy DML - "Wait And See" One man, one city, one night One street, one journey, one dream (Aheh) One chance, one opportunity, you no get as the matter wan be (Aheh) Nobody can be like me So many sacrifices (Aheh) Ti moti...
Joeboy & CKay - "Wetin Be Love" I just hold my body for one corner (hol am) See Abena chilling for the corner (she dey roll am) Me no bother nobody Money Dey flow no stopping Baddie ask wetin dey sup Emi 'pon deck na me Dey pop...
Crayon & Magixx - "You vs You" Laser focus, cos oil plenty for your body Con dey choke us (Hmmmm) Men dey focus, start to chook eye for your body, na God go save us oh Say na who come dey compare? Why you dey compare? Stop to dey...
Shallipopi - "Obapluto" Way They call me Shallipopi Clear road, no go dey Gege o gege Gege o gege Clear road Gege o gege o Confam Gege o gege Nogbaisi mwen n'ogie mwen o Nogbaisi (confam) Ogiemwen n'ekan ogiemwen ni ivie...