"Bolanle" lyrics
IVD & Zlatan Lyrics
"Bolanle"
Pepper them
Pepper them oh
Bolanle get boyfriend
Wey dey misbehave
She get boyfriend
Wey no like to spend oh
She get boyfriend
He too dey kaku
She get boyfriend, omo Ijebu eh
She enter her DM
She see Omope
Omope f'olahan Bolanle
Bolanle s'ope oh
She enter her DM
Or'omo better oh
Gbo si nu Chevrolet, baby
Abi o fe fe ese sa o?
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
All the way from Epe to Lekki
Bolanle don turn person
Bolanle don turn person wey dey buy Hennessy sef for person
Bolanle ma ti gbera
Bolanle ti je jackpot
To ba ri Bolanle ni si'n, Oloun o ti je gbogbo cactus
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Pepper them, Bolanle pepper them oh (Pepper them, Bolanle pepper them oh)
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
Who no like better thing?
Who no like better thing?
Bolanle like better thing
She too like better thing
- AZLyrics
- Z
- Zlatan Lyrics
You May Also Like
DaVido - "The Best" Original
Of Lagos
Ahchiii
Ge ge
Fresh
Of lay lay
Damn
Baddest
This bread no be Agege Betty no fit leave a nigga (Shekpe)
Ko loun loko s'ita
Lai lai
Omo temi ko rara
Betty no fit hate my mother
Ko...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on the right spot
Badman sleek and you know
Badman looking good in Dior
Badman drip to da core
Sport car's parked on...
Brymo - "Good Morning" Good morning omoge, baby mi how you do (how you do)
Tori o fine gan, I am singing this for you (this for you)
Ma se mi lese, tell me how you do (how you do)
Sun mo mi omoge, this one is for you
Oya...
YCEE - "Dakun" Dunno vibes!
It's Krizbeat the drum boy
Ain't nobody badder than
Ma gbe eh ni Jangolover
Baby girl you no go tire
Dakun oh baby
Dakun oh baby
Ma gbe eh ni Jangolover
Baby girl you no go tire
Dakun...
Sarz & WurlD - "MAD" Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Bembelembe is you ok
Dealing with my stress
Dealing...