"Elon Musk (Remix)" lyrics

Shallipopi, Zlatan & Fireboy DML Lyrics

"Elon Musk (Remix)"

Wait, they call me Shallipopi (B)
Ibile (Busy)

All these my Southy boys, ah (Rands e dey body)
Dubai (Dirhams e dey body)
Yankee (Dolapo dey body), kuron'be

Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto)
Eh, he na Tesla kid
Pulling up in a Tesla toy
Eh, no bitch boy
See, no go dey
Funds dey low-key, no go play
Shallipopi, I work all-day
Plutomania, we fly all-day
Inside that your Evian so
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (Gee, gee)
Another Evian dey inside (Kuron'be)
Inside that your Evian so (Elo')
Another Evian dey inside
Inside that your Evian (Ayy)
Another Evian dey inside

All these Elon Musk boys
Para dey body (Dem dey vex)
BTC dey body (E too much)
Money dey body (Okay, plenty)
All these Elon Musk boys (Shey me?)
Para dey body (Ah, dem dey vex)
BTC dey body (Opor)
Money— (Say, say)

It's the remix of the remix (Elon-lon)
You know the steeze (Elon-lon)
Roll cannabis
Your baka like Tesla I got the keys (Elon-lon)
Ah, I stack (Elon-lon, ya-ish)
I smoke (Elon-lon)
I puff and pass (Elon-lon)
I loud (Elon-lon)
I choke, I jogodo 'til I reach high cloud (Elon-lon)
Abena please no dey doubt
E no be clout, my sekere no dey bounce
No go dey show, no dey proud
Idan no dey bow
Only when I wan kiss you down there, yeah
Bad girl, say she wanna fuck to the anthem

All these Elon Musk boys
Para dey body (Dem dey vex)
BTC dey body (E too much)
Money dey body (Okay, plenty)
All these Elon Musk boys (Shey me?)
Para dey body (Ah, dem dey vex)
BTC dey body (Opor, ah)
Money— (Say, say)

Ah, kuron'be
Money too choke, abeg
One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (For where?)
Look at my squad, you can tell
If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier (Ahh)
All these ones (These ones), then these ones (These ones)
These ones, when you see them make way (Make way)
Evian dey (Evian dey), maga dey (Maga dey)
So therefore, everyday na payday (Say)
I say no go put body if you no get mind (Get mind)
Unless your mind go dey (Go dey)
Ah, you wan chop life, you no wan pay price? (Pay price)
My guy guy, na there you go dey (Ayy)
Ayy, kuron'be

All these my Southy boys, ah (Rands e dey body)
Dubai (Dirhams e dey body)
Yankee (Dolapo dey body), kuron'be

Elon-'lon-'lon (Elon, Elon)
Elon, 'Lon (Elon)
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon (Shalli' what?)
Shallipopi
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon
Elon-'lon-'lon
Elon, 'Lon (Ayy)

How do I pay, boss?
Send aza or send wallet?
Payment received, now he credit BTC
Now you don confirm Evian dey? (Evian dey) Evian dey
Now you don confirm Evian dey? (Ewe) Evian dey
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)
Evian dey (Evian dey)


You May Also Like
Lil Kesh - "Try" It's ya ya ya ya yagi level yagi level Everything I give am to God (uh uh) Even though underrated omo I don't blame them Many many things they don't know (They don't know) But I stand on my feet na...
Asake & Olamide - "Amapiano" Dem know, dem know, dem know, dem know Ololademi Asake Tune in to the king of sounds and blues Dem know, dem know Amapiano, eh Diano, eh It's a big vibe, all the girls dem know Steadily, steadily...
Victony - "Apollo" (Another world) Yeah, yeah-yeah-yeah, yeah yeah (P...) I no go dey oh I no go dey one side con dey wait Apollo dey oh I no fit con dey look Uche face Omo wobe oh Ebelebe go fit to win your case So,...
BNXN - "GWAGWALADA" Beni kolobi, kuna ni mo bi Ja ni su na gi shun Kuna kolobi, kwasi kolobi Omo mi ko mo ni shun Beni kolobi, in that kolo shin Sani kolobi shun Gwagwalada, Gwagwalada Ye Beni kolobi, kuna ni mo bi Ja...
CKay - "HALLELUJAH" Ah-ah, ah-ah-ah-ah I just wanna make love and money Walahi suffer, suffer life is not for me See me I come from nothing See me I come from trenches Nothing dey my aza for fourteen days And nobody...