"Pull Over" lyrics

Doncarta & Zlatan Lyrics

"Pull Over"

On a normal I no dey like that kain thing
Undercover baby if u call me papi
Balenciaga put am for your waist and panty
Anaconda na the thing wey I carry
Money cash and carry

Pull over pull over pull over
Ohema
I dey fall for your charm
Pull over to the back of my car
No dey worry
I no dey talk anyhow

Opor opor opor opor
They dunno they dunno
Sey money long opor opor
They dunno they dunno

Opor opor opor opor
They dunno they dunno
Sey money long opor opor
They dunno they dunno

The calamity you dey cause with your mini skirt oo
Super mario e bini makosa no go let go
And I got the money wey go fit to change your life oo
Melanin pop like u be agbani darego
Girl I'm outside what's your mood tonight (obi's house)
Blow my mind like a dynamite
Aim for the moon then we touch the sky (touch the sky)
Like lekpa shandi you my first lover
Plenty boys line up but na first come first serve
Na number one I be vincent enyeama
Mo le je ko level up emi big propeller
No contender zanku their father
I say as u dey with me say bye bye to sapa
Show you power abido shaker
Haters for ikoyi hold up too dey osapa
I no dey run mouth I no dey pour spit like carter

Pull over pull over pull over
Ohema
I dey fall for your charm
Pull over to the back of my car
No dey worry
I no dey talk anyhow


You May Also Like
Ayra Starr - "Rhythm & Blues" Illuminate Oh, yeah Oh-oh, oh-oh Butterfly for my belly You givin' me energy I don dey lose my composure Got me losin' control Givin' me more than I need Everythin' wey you carry for body (Oh,...
Adekunle Gold - "Soro" It's Kel P Vibes Baby I'm done with the streets Can't you see asiko koja lo o Can you decide if you coming with me? Talk to me, what's going on? Oh! Baby, personally I don't think I can do it for...
Asake - "Remember" Ololade mi Aşakę Tune in to the King of Sounds and Blues I want to ṣiṣe, don't be dull 17, 18, 19, 20, 21 Ati kekere l'o ti n bọ Sunday to maa l'oyin, ati Satide l'ati n mọ Oh my shorty mo r'ogo...
ODUMODUBLVCK - "DOG EAT DOG II" Hm, hm, hm Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters (Never be my friends) GE records, you get me? Odumodublvck (Kpakurukpa, now I dey ball) Odumodublvck...
Kizz Daniel - "RTID (Rich Till I Die)" Hallelu, hallelu, hallelu No matter the matter, RTID Hallelu (Kibo), hallelu, hallelu Suffer, suffer for world (Amen) Enjoy for heaven (Amen) This thing dey happen, happen to anyone (Amen) I come...