"Nibolowa" lyrics
"Nibolowa"
Bizzy
Original o
Istolobo won
I don call the kele make she enter bolt dey come
I don call Isokoboy e send me odejiji
I say I don dey on things and things ganjaman styleh (Ganjaman styleh)
So many things don dey my body me I no get time o
Nibo, Nibolowa
Where you don reach
Nibo, Nibolowa
Maa talk to the bike guy
Nibo, Nibolowa
Oga where una dey
Where you don dey, Where you dun...
Nibo, Nibolowa
Dey come, dey come, dey come front
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
Where you don reach
Kpenkpele kii gbe
Maa talk to the bike guy
Kpelekpe kpenkpele kii gbe !
I don dey call your number you no dey pick
Now e no dey available
This thing wey dey sup girlie me I no gbadu
Mi o gbadun
And I don shayo o
Say my eye don dotty
Make I call my paddy o
Make e come deliver me
Tiny!
Nibo, Nibolowa
Tiny you where you first dey nau
Nibo, Nibolowa
Oya Abeg no vex, send me her number
Nibo, Nibolowa
She go come, I go pay
Where you dey now
Nibo, Nibolowa
Tiny come through for me na
Say my head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
My head e dey hot
My chest e dey burn
Agbalagba dey para
See me see palava
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Richard Adubazi Akuru
- AZLyrics
- ##
- 1da Banton Lyrics
EP:
"1DA SHALL NEVER END" (2023)
You May Also Like
Skiibii - "Tinga" Melanie, fine lady
Your body dey worry
I will take time baby
I'm not in a hurry
Oni ko tinga
Put a ring on your finger
Oni ko tinga
Body sweet like Mirinda
Oni ko tinga, ayy
Bounce it, make we...
Ruger & Sauti Sol - "All My Days" I know that you sick of me, but I'm always be in your face, yeah
Took me a while to get here but I had to speak my faith, yeah yeah
Come Pole pole nani , usinikimbize Cause I am living to my own...
Bayanni - "Ta Ta Ta" (Mavin)
Ɔhemaa doh, doh, doh
She wan dey form
I give her one time now she come for more (Ah, ah)
My thing too long, she want to taste my kokoro
My dear make I tell you, I no dey wan dey do like say...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh
Many, many, many tings I wan talk, oh
But I rest my mind
Meanwhile, I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me, my guy me I leave you...
Rotimi - "Make You Say" Maku Seh leh si sah
Maku Seh leh si sah
Maku Seh leh si sah
Baby baby yeah
Maku Seh leh si sah
It is so easy the next season is here
Maku Seh leh si sah
Maku Seh leh si sah
Maku Seh leh si sah
Baby,...