"Only Me" lyrics
"Only Me"
If to say nah just me
I'll be living like I don't care
Live my life unto no body dey here
If nah just me
I'll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial
The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y'all
Don't let anybody push you to the wall
Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don't want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball
I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
I said I said I said
Who get ear, make them hear
No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare
Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema
No girlfriend to tell once in a while say 'free me ma'
But now I got Funke Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Nobody go hear my story
Nobody complaining
Until, nah just me
That's why we need love and unity
So I sing, say say
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Writer(s): Seyed Mabase-zamani
- AZLyrics
- ##
- 2Baba Lyrics
album:
"Unstoppable International" (2021)
You May Also Like
D'Banj - "Oliver Twist" I have a confession
Don't take it personal
I have a confession
So you got to listen
I have a confession
Don't take it personal
I said, I have a confession
So you got to listen
See I like Beyonce,...
Wande Coal - "Ever Blazin" Oh no no, yea yea yea
Oh no
Say she say she like me but she know that I'm a star
Say she wanna love me but she put me on the side
Me I try to tell but she no wan understand
Call on the phone but she...
Olamide - "Plenty" Ah ah hey hey hey hey hey
Ah ah hey hey hey hey hey
They Can't touch this
They Can't touch me
They can't do me nothing
Only God can judge me
Emi laye mi making my money
Wetin I de find again God don...
Timaya - "Born To Win" Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher (stoopid, right)
I'm born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life,...