"Salary 4 Life" lyrics
"Salary 4 Life"
Ekwe, ekwe, ekwe
Ah ekwe
(In the beginning, in the beninging)
In the beginning we the hustle dey start o, dey start o
To put sugar for garri, na the game plan be that o, be that o
Wake up in the morning and I stretch up my feet, no time to slack 'cause man must to eat
No go surrender, no go retreat, man no go quit, ah
[?]
So when the sun bright make hay, you hear?
Serious matter, no play for the yarn
So I hustle every night and day to dey get
Salary for life (Sala, sala, sala)
Salary for life
Nothing wey go come my way to stop my salary for life (Sala, sala, sala)
Salary for life
Hustle every night and day [?] salary for life (Ekwe)
Salary for life, salary for life (Ekwe)
[?] (Ekwe)
[?] (Ekwe)
Nwanne, odiro easy
To make money
Monkey no fine, but na him mama pikin
Trenches on fire, the streets are not smiling, ye
No food lazy man o, hustle with back-up plan o
[?]
So when the sun bright make hay, you hear?
Serious matter, no play for the yarn
So I hustle every night and day to dey get
Salary for life (Sala, sala, sala)
Salary for life
Nothing wey go come my way to stop my salary for life (Sala, sala, sala)
Salary for life
Hustle every night and day [?] salary for life (Ekwe)
Salary for life, salary for life (Ekwe)
[?] (Ekwe)
[?] (Ekwe)
- AZLyrics
- ##
- 2Baba Lyrics
You May Also Like
Kolaboy & Duncan Mighty - "Obago" Odia
Otiiii... oyoooo
Iya iya wene mighty oh
Kolaboy oh
Oh no no no no
I know the price
Nwannem I have paid the price
I get am that time no be property
Imakwana obago
Isi onye ocha adago
I just dey...
D'Banj, DJ Maphorisa & DJ OBI - "Tobari" Ooh
Chilling now in Obi's house
Wearing Timbaland from head to toe
Somebody said they wanna party on a Monday night
Banga
Uh
Wearing Timbaland from head to toe
We wanna do something sexy for the...
Naira Marley - "Cartoon" Hello
Marlians Marlians Marlians
Otilor far far ko fa nkan ti awa n fa
Cali la wa n fa
Colo lohun fa
Otilor far far ko fa nkan ti awa n fa
Cali la wa n fa
Colo lohun fa
Otilor far far
Oyo lohun...
Balloranking - "Dirty" No regretting
For this planet
O tun gbe Janet
Ah ah
If you share me the location...
(Lọtun-un losi
Ṣayo lọtun-un losi
Oju ti dirty)
No regretting
For this planet
O tun gbe Janet
Ah ah
If you share...