"MONEY CONSTANT" lyrics
DJ Maphorisa, DJ Tunez, WizKid & Mavo Lyrics
"MONEY CONSTANT"
[Mavo:]
Ogbafia, big Wiz, K-way, kilobizzy
This is not child's play o
Djembe, djembe
If you hold your backy, spark am
You no fit dey hold my weed (Spark am, kilo)
Ogbafia, shey you no dey see my suit? (Ogbafia)
Jidenna no fit do pass Kilogbede (I'm a mafia)
K-way, Ogbafia, Big Wiz, kilo
No more way for poor people, yeah yeah, kilolo
Sexy girls from my city (Lagos), Lagos (Omo to san)
They don't know we get the status
Money talk, I shut up (They don't know we get the status)
No dey talk too much again, 'gain
Easy, life is easy, kilobizzy
Ogbafia (Ogbafia), Wizzy, Ogbafia
They no fear, comot am for mind
I dey lie, e dey my mind, the money dey my mind
The money wey you dey owe me, you go pay me, today
Make you no go jonz me, Ogbafia dey my side
Men mount, Maphorisa, anytime you see my money, pull am closer (Kilo)
If you owe me my money, you go pay me my money o
If the money no go complete (If the money no go complete)
Show my colour (Show my colour)
On my Istanbul love, on my sisi eko (K-way)
When she pull up, we go djembe (We go djembe)
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby
When she pull up, we go djembe
When she pull up, we go dance
Kẹsẹ kẹsẹ, gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby o (Kilogbede)
You know me, I want something for you (Kilogbede want something, from from)
No dey djembe me o, ayy
No dey djembe me o, baby, K-way (Let's get it)
Sare wa gba (Ko le bami wawa)
Fast, fast (Fast, fast)
The money constant (The money constant, ko le bami wa wa)
Fast, fast (Fast, fast)
Sare wa gba (Ko le bami wawa)
Fast, fast (Fast, fast)
Know the money constant (Know the money con')
[Wizkid:]
Kẹsẹ, Maphorisa go kẹsẹ
Wizzy kẹsẹ, even mami go kẹsẹ
Spend the money like it's nothing, sho fe gba femi body
Oya, baby, gbedu, make we djembe
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Backy dey, Wizzy dey
The girl dem dey, omo, plenty dey, dey, dey
Money dey, Prada dey, no come take am play o, play, play
Wizzy dey, backy dey, Maphorisa dey o, dey, dey
Mami dey, DJ Tunez self, e don dey, dey, dey o
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah
Yeah yeah, yeah yeah, yeah yeah, take am
Mo ma lo koba mi
And you know the money coming constantly
Baby, sho gba mi
And you know the money coming constantly
And I focus, and I do love
Get the kele wey go chop me
Oya, jo mo sare wa gba
You don see am, eni wa
Sare wa gba (Uh, huh), Ogbafia o
Eni wa, make the money constant (Money don dey con')
Sare wa (Uh, huh), Ogbafia o (Ogbafia o)
Eni wa (Eni wa), make the money constant (Money don dey con')
Make the money constant, money don dey con'
Money don dey con', Ogbafia o
Make the money constant, money con'
Make the money constant, money don dey con'
Money don dey con', Ogbafia o
Make the money constant, money con'
- AZLyrics
- W
- WizKid Lyrics
single:
"SOUTH GIDI" (2025)
You May Also Like
Adekunle Gold - "Big Fish" You know I came into the game since 24
Ogo wey dem never see before
Make or break and I made my decision
Ni mo gbe were wole new dispensation
Fam, one time I go Dubai bought a fake rolly tryna fit in...
MOLIY & Tyla - "Body Go" Dance whine your body go
You already what it is
You already know who the baddest is yeah
M to the O MOLIY
Never seen nobody like me
Body so nice and sweet
Body look clean body look mighty yeah
All...
Ayra Starr & Asake - "Goodbye (Warm Up)" Goodbye to my ex yes
Hello to my next
I do not accept your apology
Just lemme be Just lemme free
Give me lil space step back lemme breathe
Give you the cold shoulder I really hope you freeze
Until...
Sarz & WurlD - "FOCUS" I'm back in your town, it's been a while
I called you last time I came around
But you said
You seein' somebody new
I pushed up on you too many times
I know that I may've crossed the line
Know I...
Masicka - "Keys" Just too dangerous around you
Just too dangerous ah
Just too dangerous around you
Baby yuh body speak to mi
Freak to mi
Keys to mi
She got the keys to my heart
Ah ha ah ha ah ha
Baby yuh body...