"Ihe Neme" lyrics

2Baba Lyrics

"Ihe Neme"

Eh Tua
Tuale Tuale
I love you...I love you
Thank you...thank you
I love you, woah
Thank you, thank you, thank you
Merci beau
Obrigado
Gracias
Dan keso
Med ase
Asante sana
Ngatenga
Siyabonga
I love you
Thank you

Me I love the stereo
To the people on stereo
Sotey people forget o
Make dem dance like say no tomorrow

No be small thing
To be giving all the people what them wanting
'Cause I know you know sey this na live show
For sure e no be eeny meeny miny mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
E no be beans oh
'Cause if you wan shele
I go change the things oh
Hey abi no be change you dey want?
Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
Sing

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
'Cause this something's very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh

Hey sakpolokpo ha Marica sirica, ericha haha
Hey spiritual
Them never see anything
Them never know wetin want hit them
Them never know what wetin wan touch them
Wan do them, wan follow them

No be small thing
To be giving all the people what them wanting
'Cause I know you know sey this na live show
For sure e no be eeny meeny miny mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling
E no be beans oh
'Cause in one time
I go change the things oh

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen oh
And it's something I cannot tell you oh
'Cause this something's very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4 you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh
No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you ready eh
Make you no miss this something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro ohh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen
And it's something I cannot tell you oh
'Cause this something's very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there's something you want to show
Make sure like W4 you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o
Make sure that you ready eh
Make you no this miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure you ready
Make you no miss something eh


Writer(s): Innocent Ujah Idibia, J Sleek
album: "Away & Beyond" (2012)
2Baba - Away & Beyond album cover
You May Also Like
Ice Prince - "I Swear" Chopstix Chopstix Chopstix You…oh na yea Raise the roof Badder man here Nobody badder than me I swear If you no soji, have no fear I spend money on the things I wear We got big money We drive big...
Phyno - "Fada Fada" Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege Everyday by day I just dey celebrate oh (eh) Everything I do e just dey penetrate oh I just want to say o thank you Jehovah oh See I'm living large I get...
Banky W. - "Jasi" Masterkraft on the beat Omoge jasi mi o ni maserati Mi o le gbe e sinu bugatti Ah mo ni ko jasi But mo le kapa e... kapa e Ma kapa e... ma kapa e Ti m ba gba e... ti m ba gba e Ma kapa e... ma kapa...
Mayorkun - "Eleko" Won lo gbena sori Biko put it down For sure, igi aruwe Baby sun gbalaja You supposed to be straight with me O wa lo yababara e Igba ti ma lowo, oluwa lo mo Ori iya mi eleko Baby ja lo eleko Awon to...
P-Square - "Beautiful Onyinye" Huh! P-Square Konvict Music (M M M M Maybach Music) Huh! E yeah e yea e yea eh E yeah yeh E yeah e yea e yea eh Onyinye eh yea eh Mama eh eh eh eh Nne meh What a beautiful onyinye eh eh E yea eh...