"5 Star" lyrics

"5 Star"

See I don't look like Wetin I don't see
I will never forget the 90s
Many nights I go dey beg for mercy
Sickle cell been show me crises
Thank you for the Journey, oh Lord, oh Lord
If I say my story o por, o por
Fire can't cool, I'm ever blazing
I roll deep with the almighty

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Money, na filter
Don't let them fool ya
Make your rabba
Stack your paper
Let them know when you pull up, pull up
Man down when I pull, up pull up
I'll be your liquor
Fuck the chaser
Bang, bang, bang, Undertaker
They scared when I pull up, pull up
Ya road man fear when I pull up, pull up
Kunle from Ikotun and I be repping
Shout out to Agege that city raised me
Ask my crew dem, dey love me, love me
Dem call me AG Baby
Our government no get time for ghetto
We only get love on manifesto
I pray for my people
Jah o, jah o, jah o

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula

Aye 5 star lanje
I dey try for myself
V.I.P, no regular
Can't copy this formula


Writer(s): Oladayo Oyinlola Olatunji, Peter Kelvin Amba Udoma, Kosoko Adekunle
You May Also Like
Wande Coal - "Again" Sweet like water weh dey inside coconut Sip after sip you give me stamina Wait for you so the same time we commot Me and you na the same time I never want to leave omo So dance with me omo I pull up...
Burna Boy - "African Giant" Tell 'em Africa we don tire So here comes the African Giant Many, many people don't try ah But you can't test the African Giant Emi omo logo logo E no get e person ti mo ni no no Making dem loko oh...
Joeboy - "Baby" What I fit do to get your love Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you Shey you fire me catapult of love Na why be say I no fit get enough of you Wetin be that Nothing I can't...
Olamide - "Infinity" She no like groundnut But she go chop am if you give am cucumber Waka from trans amadi Till her leg begin shake, awilo lokomba Baby make I give you solid Make I even mix am with aale and awòpa Ewe...
Lil Kesh - "Love Like This" Yeah yeah ah yo Mhm oh oh oh yeah You give me love I no deserve Who am I wey you love like this I have been around the world yeah I never see love like this Oh, I never see anyone wey give me love...