"Baby" lyrics
"Baby"
What I fit do to get your love
Girl, I don' give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
What you wanna do girl
Where you wan go
'Cos anywhere you go, girl
I go follow go
'Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you, who are those
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Joe, Joe, Joeboy 'pon dat!
Oxygen mix
Writer(s): Joseph Akinfenwa-donus, Odera Ezeani
- AZLyrics
- J
- Joeboy Lyrics
EP:
"Love & Light" (2019)
You May Also Like
Ya Levis Dalwear - "Nakati" Natia na kati, tika nga na tia nakati
Je veux, heu, tika nga na tia nakati, na tia nakati
Baby bola, bola tika nga na tia nakati
Non je ne veux pas tomber love
Tu veux du sale pas mon prénom
La même...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh
Many, many, many tings I wan talk, oh
But I rest my mind
Meanwhile, I dey push my grind
I got no time for no negative vibes
If you hurt me, my guy me I leave you...
NSG - "Ourself" The shit them man do for the attention
All your dream girls in my mention
I hit raw with no protection
I didn't ask you for no direction
How can you give me advice
You ain't seen six figures
If I...
Omah Lay - "understand" You don cut my weave-on and dread ah!
You make a boy sick and a boy well ah!
Nothing my eye see my mouth e don tell ah!
I enter rain coz I give you umbrella
I thought we in this together
Give you my...
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC
Uuuhhhhhhhh
Gyakie uh huh
My mind dey for you
My mind deyy
Na na na na na eyy ya
My mind dey for you
My heart beats for you
Every time when I think of you
I don't know...
I, I, I feel...