"Nzaza" lyrics

"Nzaza"

Tune into the kings of sounds and blues

Iyanu yen shock won bakan biti badboy timz
Say wetin go be go be, dem no fit hold me on G
Won le le, won le le, won le le
From Ojuelegba to Ekate oh
I show dem pepper kin to sanle
Because I know my dream, mi o kere oh
Jazz on jazz but their jazz don cast
Only strong fit to fit survive
See am for my dream as I wear my crown
Get down on my knees and I pray to jah ah

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, yе, ye
Emi o kere oh, еmi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, emi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza

So many kilokanmi
How many me I wan talk
So many friends dey envy
But me I no dey see them
As I dey guide, I dey look, I dey tan won
Anybody wa mo ma kan won oh
Emi lomo tan ni kole pagan
Now I dey do big thing, I be lion
My head strong pass coconut
Dem try, dem no reach me on God
Anything wey you wish me, me I wish you back
Omo make I focus on my grind oh

Person wey no work oh
Tell me how e wan chop
Mehn I don't know know
Heavenly sound from the street
That's how we roll, ye, ye
Emi o kere oh, emi o kere oh, ye, ye
Emi o kere, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan
Emi o kere oh, mi o kere
Emi o kere oh, so fun ma wo be oh
Ma wo be oh, ma wo eni kan kan

Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Nzaza, oluwa nzaza
Oluwa nzaza, nzaza, oluwa nzaza


Writer(s): Kareem Olasunkanmi Temitayo, Ahmed Ololade
You May Also Like
Skiibii - "Baddest Boy (Remix)" Baddest Run check, oh ah Skiibii wo wo wo woah Bad belle lo po laye (Shekpe) Kehinde le joju Taiye (owh) Olohun ma gbe mi fun aiye OBO tii gbe won sare Who dey check am? (Men dey) Ton ba gbemu, we...
Buju - "Lenu (Remix)" Mo ni o ta lenu O por lenu O dun lenu Tell me what I cannot do Tell me what I cannot do Mo ni o ta lenu O por lenu O dun lenu Tell me what I cannot do Tell me what I cannot do Mo ni o ta lenu O...
MohBad - "Komajensun" Koma jensu Imole I'm Naira Mohbad Marlian Marlian Naira lo gbomo fun mi I'm not a womanizer Oni kin ma gazo lo o I'm now a marlian Mo de ni baby kan Wey be say she be Alijah Igba to ri mi pelu omo...
2Baba - "Opo" Po po Body yen, po po Body yen ko po Baby tell me this your body yen, po po Body yen ko Baby tell me this your body yen, po po Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po Body yen opo The minute...
Falz - "Soldier" I see this maga, last December He wan come closer, I say what is the matter? He say na soldier, say he go fire If I no give am number He want to be my lover I say "your father", I repeat am "your...