"Veronica" lyrics

Alpha P & Babyboy AV Lyrics

"Veronica"

Na only one girl me I know
Obah
Na only one girl me I know

For where
Who fine pass you for where
Shey na who fit tax you for where
For my my baby I get big budget
Anything wey you want  just collect
Spin around like a cassette
Make I give you the hmm you go reset
Who go solve this one kilo math set
Make dem break their back and their leg

Fine girls dey Africa
Fine girls dem nowesoke
She bad pass Lucifer
No mercy, ah no mercy
Say even Jennifer
She wan dey kpakurumokpe
But me I no give am

Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap  na you go sow
Oh my veronica
Na only one girl me I know
Oh my Veronica

Sister Veronica
Me, and you girl for one knicker
Your body too hot (Sauce)
If you gree make I be your thermometer
Cancel Philomena
Me, and you we go fly go America
Your back so phenomenal
E dey make man act like a cannibal

See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper

See matter
She wan finish my kpa
With her big backa
She no do proper

Na only one girl me I know
Oh my Veronica
Na only girl me I know
Oh my Veronica
What you reap na you go sow
Oh my Veronica
Na only one girl me I know
Oh my Veronica


You May Also Like
D-Black & Gyakie - "Sheege" (Give them...) (Gyakie, it's D, sorry, been tryna reach you, please call me back Thanks) Yes boss You say you go do me sheege boy Well, I say me I no dey really mind You said you go do me anyhow...
Tekno - "The More The Better" See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh I tanda as e be God my pilla As I...
Lasmid - "Running" Charger All I do Is to keep it real and cool What I cannot do I no go do Myself like I go fi do am No I won't Person who You de do am good Go fit to kill you All I know is we for dey g o We for dey...
Olamide - "Wound Someone" O por, krr-ki, chi-chi Je'ano 'til the rhythm Na-na like dat, o nene O lo-lo-lo-lo, no-no-no O por, o mu-mu tun mu lo-lo Pali, ye-ye-ye, ye Ahh, ah Oya, do wanna hold someone, ah Kill someone ah...
Stonebwoy - "Far Away" We have a mindset of a winner we no losing Drop top on the high we cruising Double the money, it's a profit season Stacking the money, we no flex fi no reason A so me feel me no flex fi no reason...