"The More The Better" lyrics
"The More The Better"
See me as I dey, as I dey, as I dey oh
Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
See me as I dey, as I dey, as I dey oh
Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
I tanda as e be God my pilla
As I dey oh
I no dey send any man for real ah
No time for yeye oh
Na wetin I go put for belle oh
And chocolate girls wey dey scent vanilla
Na where the jolly dey, me I dey oh
You sef, hear melody, like father Christmas came in time
And for the recording, I'm just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Which enjoyment dey tire man
I ya ga ya ga yo
The more the better oh
Which enjoyment dey tire lady
E no tire lady
Which enjoyment dey tire man
I ya ga ya ga yo
The more the better oh
Which enjoyment dey tire lady
I ya ga ya ga yo
The more the better
As I dey oh
Wetin go be go be, If na my destiny
They no fit colombi am
The wahala we dey face everyday
No be all of them we go fit yarn
Ah ha Ah ha ha, but the more we are together
We go laugh and we go yarn
If you fit put one or two together
Vibes go bring melody
Like father Christmas came in time
And for the recording ding, ding, I'm just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Ah 1 ah 2 ah 3 ah 4
It no tire lady ohhh
It no tire lady
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Opara Ugochukwu, Emmanuel Onigah
- AZLyrics
- T
- Tekno Lyrics
album:
"The More The Better" (2023)
You May Also Like
Nasty C - "This Time" I'll listen more peep your perspective
More delicate and less aggressive
I'll be impressive
I'll impress ya
Won't let the hoes put you under pressure
More eggplant emojis when I text ya
More eye...
LADIPOE - "Falling" High on me, baby, 'cause you light up on it
Eyes on me, baby, when you whine up on it
Die for you, baby, put my life upon it
Ride for me, baby, you know, I must admit
When you do like that
You make...
Ruger & Sauti Sol - "All My Days" I know that you sick of me, but I'm always be in your face, yeah
Took me a while to get here but I had to speak my faith, yeah yeah
Come Pole pole nani , usinikimbize Cause I am living to my own...
Olamide - "Jinja" O ya make we jinga (Jinja)
Make we jinja, jinja oh
We gollow your lead
You be leader, leader oh
Any kele carry something wey dey hinder oh
Hinder
But your own is bigger oh
Jinja
Make we jinja, jinja...
Fireboy DML - "yawa" Man on a mission
I see no competition
And I mind my business
God is my witness
They don't see my vision
Omo ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
One in a million
Wetin dem talk say I do now?
Yawa dey o
Yawa dey...