"Marama" lyrics

"Marama"

This is crazy

Bigger dreams me I dey chase
So bad energy don't come nearby
Bad energy don't come nearby
Pass me the badderman
Base on God
Many many dey bother mind
Many many dey bother mind
As I see today I dey thank God

If I dey see am do one by one
I dey see am do one by one
Ki won to ji saye, I don take off
Wetin I go chop no go pass me by
It's Jay boy Ranking
Na we dey banging
Everywhere Marama
Everywhere good

Everywhere Machala
Hmmm
Awon temi akuku mora wa
Everyday on cruise
Talo Sope we no go tingaza
Na who say we no go tingaza
Everywhere Marama
Everywhere good

Everywhere Machala
Hmmm
Awon temi akuku mora wa
Everyday on cruise
Talo Sope we no go tingaza
Na who say we no go tingaza

My brother I came up zeal
Na my province back to Atlanta
Awon omo ope tin na dollar
Na bad belle go get heart attack
She use her salary buy dildo
Amina ti di pa pa pa
Omo ologo ma go ise yen

Won ti dorimeh kun won pa baba
Anytime is right time mo tun gbodo
Baba must not know say Ali mo do bo
Moni mo de ma fa oun owo mi o to
Fe ere sise mi ke mi le cope

Everyday on cruise
Na only me dey see my view
To succeed na him me I choose
Many are called but few are choose
Everywhere marina
Everywhere good
Everywhere machala
Hmmm

Awon temi akuku mo ra wa
Everyday on cruise
Talo sope we no go tingaza
Na who say we no go tingaza
Everywhere Marama
Everywhere good

Everywhere Machala
Hmmm
Awon temi akuku mora wa
Everyday on cruise
Talo Sope we no go tingaza
Na who say we no go tingaza

Emi lomo to n so, ko to lo omo to shan
Fun mi 1 shot 2shot 3shot o
Kolomo kilo fomo e
Lale yi ko ma wo bum shot o

Everywhere machala
Everywhere good
Everyday on cruise
Na who say we no go tingaza
We no go tinga ah ah


Writer(s): Joseph Adaramola, Balogun Olamilekan
You May Also Like
Seyi Vibez - "Pay Day" Hola Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn (En'-En'-En'-Enta) Je m'appelle, 'Loseyi and Reekie baby oh I'm on a fast lane, you can't delay me oh Bobo, sh'oni one billion t'ole ya mi oh? I wan yarn somethin', allow...
Llona - "HBP" Do you really want to waste my time Carry water quench my vibe Really tryna take my life Do you uu-uu Will you really change your mind (hmm) When I make you understand Everything wey dey my mind...
Asake - "Great Guy" Ọlọladé mí, Àṣakẹ Tune into the king of sound and blues I be the vibe you can see in my lifestyle Ọmọ, mo soft, give them peace sign Different pattern on my own style So consistent, no resistance...
Blaqbonez - "Go Crazy" O-, Obah Wah dem a seh? (Yeah) (What is this chat?) Yeah, where the money I go locate it Them be hating like Road Safety, Abena Certified, I dey go steady Ten ladies, three-man Jeep, whip all Go...
Lasmid & Tml Vibez - "meet 4 corner" Oh beautiful girl, you know make me feel so happy Your body make I de go wild, Odo eh Skin tight and I know you no know how much you mean to me yeah Your body make I de go mad oh Bebe you for meet...