"Go Crazy" lyrics
"Go Crazy"
O-, Obah
Wah dem a seh?
(Yeah)
(What is this chat?)
Yeah, where the money I go locate it
Them be hating like Road Safety, Abena
Certified, I dey go steady
Ten ladies, three-man Jeep, whip all
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating, see the cash that we violating
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around me, we ball crazy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be JJC
Yeah, shit is getting too easy
Them want no tension, I'm raisin' their B.P
Water on my neck and it's making them sea sick
Them wanted Pep talk, make dem go play for Man City
Radio censor, Abuji say make I clean it
New flows I no dey repeat, if it ain't broken, don't fix it
Shoutout to CC
This is a bang, ahh bigi
Some of them call me Obasa bigi
Evergreen like Karen bigi
Shh, ma fe jo kpa mi
Hmm, Hosanna Hosanna, wey you go do this body?
You got it from your mama? Ah, ah, hmm
Everybody wanna go crazy, when the DJ play my thing, Abena
Look around me, we ball crazy
All my haters don dey love my thing, Abena
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily, so crazy
Schwarzenegger, terminating
Shimmy Ya, Shimmy Ya, no be Jay, Jay-Z
Lock in when the chips are down
Triple double on my last three albums, I'm Joker
How many times when them count me out, 155 and counting
If I shoot and e no enter
Just know the rebound is scoring
Since December I don't know say that joy is coming
Laughing to the bank but no be funny money
Billionaire lifestyle inna this, (mtch-, huh)
Make money make you no dey make excuses
Some people know how, some people do it
Some people pick up the pen and they spit
Some people dey inside Twitter dey, ehen
Go crazy, go crazy, go crazy, crazily
Yeah, fuck Twitter conversations, it's G.O.A.T conversations
Until I meet my maker, I'm the everlasting taker
Writer(s): Emeka Akumefule, Odunlami Temiloluwa
- AZLyrics
- B
- Blaqbonez Lyrics
album:
"No Excuses" (2025)
You May Also Like
Runtown - "Flow" No be the type to Dey overdo
I fit craze but I'd rather rather keep my cool
Evidence wey dey for my move soundgod duro tor no be small title
E no get nothing money can't do
No gara for who get money...
Timaya - "Dey Your Dey" Bad man
Hey-yo badman
Yeah
Leggo
Say what's on my mind
Me I gat no time, nobody can stop wetin God design
Me I'm not a Pastor me I love them umu nwayin
The boy no dey entitled, if you treat me right...
Omah Lay - "purple song" Do you know how that feels?
Do you know how it feels to love somebody and they don't love you back?
Do you know how that feels?
You don't go turn the TV on (Oh, oh)
And expect me not to be on it (To...
Zinoleesky - "Many Things" Mama said
You don't need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection
Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me...
Llona & FAVE - "Cold War" Damie
Ah, na-na
No issue
It's getting dangerous but no issue
I tell you my story but you no fit to know
And even if you know
You know I broke into this
It's getting serious that I sold my peace
Fell...