"Family" lyrics

"Family"

Oluwafemi, mo mọ daju pe, ninu irin ajo si'bi giga, awon ota le'gbogun ti ọ, sugbon iwo ma bęru, ko si nkan tio se ę

Steady hustle I no dey rest oh
Me I no get many friends oh
Tori pe won o ko mi be o ah (Oh, ah)
Just another boy from the ghetto
I be looking for daily bread oh
So fun won mi o gbo'holiday oh, ah, ye

So I carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble o
Ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

So if you see me for the road oh, no go lose guard am
My mind don go faraway, me I no fit shalaye
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of moët, make my body balance ye, ye, ye, ye

Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye, ye, ye
Emi nimomọ bo se n se mi
Emi nimomọ bo se n se mi oh
Emi nimomọ bo se n se mi, ye

Carry my family for head oh
If them never chop, I must double hustle, ye
Carry my family for head
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh

Call me bayanni
Hmm, bayanni


Writer(s): Abimbola Elijah Oladokun, Ayomikun Emmanuel Aro
EP: "Bayanni" (2022)
Bayanni - Bayanni EP cover
You May Also Like
Lasmid - "Atele" (Charger) (Craaaaze) (Na na na...) Be my bebe I do want ya Be my baby e I do want ya Be my mother ei Yeah Oh baby I don't wanna be a womanizer please Don't you turn me down, I wanna be the gee You...
Zinoleesky - "Yan Yan Yan" Back then dem no feel us The way dem no take a man serious I just keep on moving never giving up Now all my dreams I'm living up Now dem dey find us like one plot for pinnock The way dem dey chop am...
Camidoh - "Slow" Boomba Yeah Yessir Midoh pon de 'ting, oh, yeah, yeah I don't wanna rush you with my love, ɔdɔ I take it dot dot dot slowly, ɔdɔ I no dey like to force my love, ɔdɔ, ahh I take it dot dot dot slowly...
Stonebwoy - "Secret Lover" Wrong timing Wrong timing Wrong timing, yeah Just true more time Dem a see me pon tele' And dem know say man a big bwoy celeb Unknown numbers a call my celly, ah-ah Everybody have somebody Way...
Wande Coal - "Check" Eh eh eh ye yeeeeeaa Don't check It's Wande cooooooooal Ye ye ye ye ye ye ye ye ye yeee Don't check on me I got Patek on me Don't check on me I got my check on me Still got my ex on me She see de...