"Holy Jah" lyrics

"Holy Jah"

Uh-mm, ya-ya-ya, ya-ya
Ah-ya-ya, fine fine, Bella, aya
Aya

Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah

Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
(Whoa-whoa-whoa)
Cool my body pelu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me

Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu re follow me sa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina re cover me, ah

Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy
Dem go whine you, no panic
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah

Go shawty-shawty, go loco-loco
Dance to the gbedu, porogodo
Wetin you dey find for Sokoto
Ọmọ, e fit dey your sokoto
Issa lonely road, many don lose hope
Person no fit know
When e go reach your turn, ooh-whoa-whoa, yeah

Motivation or no motivation, the para dey body
Switching my lanes with no indicator
Make dem no spoil something
Cool my body pelu medication, I no dey see person
Tori cana dey for me

Holy Jah
Holy Jah wey know tomorrow, Holy Jah
K'anu re follow me sa
Holy Jah, ah-ah
Holy Jah wey see tomorrow, gbe mi ga
F'ina re cover me, ah

Happiness, happiness, happiness is all I need (mm-mm)
I no want stress, no worry (mm-mm)
We all out here surviving (mm-mm)
Evidence, many vex, nitori economy (mm-mm)
Dem go whine you, no panic (mm-mm)
Whoa-whoa-whoa, yeah-yeah


Writer(s): Akinbiyi Abiola Ahmed, Prince Oghenemine Omoferi
You May Also Like
BNXN - "Laye Mi" O-, obah Wah dem a seh? Mm-hmm Ooh èmi Èmi, laye mi o Nkan to da laye mi o Mo fe ṣ'ayé mi o Ooh èmi Èmi, laye mi o I no fit sleep on my pillow If I never make am, it's impossible Ero mi ton jo, ton...
Victony & Olamide - "Skido" Stubborn! I dey pity my Ops, stubborn! On God eh eh I never tell my story But I maintain composure And I dey look up to God I no dey change posture Odumeje be ayin na ga Abidoshaker dey here You see...
Ayo Maff - "Felony" Sweet melanin your body Shey you see the body o fi jo mummy Omo ju omo lo Dem no believe They want to opress us with the money Mo da orun moju mi o sun loru Emi o ma loke mi leyin orun But she Dey...
Shallipopi - "100" Way They call me Shallipopi 99 plus 1, way 99 plus 1, say 99 plus 1, that is gonna give you (hundred) All my gee's never snitch, they gon keep it (hundred) We no be enemies, that no means say we be...
Kizz Daniel & FOLA - "Titi" Uncle k Oloṣo wey forget to collect money don steal Ọmọ wey no fight when you don cheat don kill I no need tell you my roll out plan But I really like you and I will hold you down Forget the kele...