"Dreams" lyrics

"Dreams"

Ohh ohhh ohhh ohhh
Yeah Yeah yeah yeah

You sabi book, you sabi book die
Me I dey sing and I sabi write rhymes
Different dreams and different lifes
Oh oh
And you sabi cook, you sabi cook die
Amala and Ewedu, I go miss am die
But you deserve a better life

Uh uh uh uh uh uhh
Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

Anytime you miss me make you call my line ah
If you give me visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

Five years and a half don pass
You no call and you no flash back
I follow you but you no follow back (but you no follow back)
You finish school, you finish university
Me I dey sing I dey follow my destiny
And my team demma bringing the best in me
Oh oh oh
I dey shut down shows, you dey bag degrees
You don turn doctor, you cure the sick
While I dey sing song wey uplift the weak
Different lifes and different dreams (oh oh oh)

And I feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece
Le le ye uh uh uh

Anytime you miss me make you call my line ah
If you give me visa I go come walahi ah
Anytime you miss me make you call my line ah ah ah ah

Sho ma wale, wale, le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Oh Wale oh oh oh
Wale Wale le kankan
Baby
Sho ma wale, wale, le kankan
Le kankan

Feel so incomplete, as you dey pack your bag to leave
And I dey look you through my window, window uh uh uh uh
But you have to chase your dreams
You got a plane to catch by Six
Pe mi lori phone if you don reach Greece


Writer(s): Aramide Babalola, David Osemeke Ugbekile, Godwin Stephen Ufot
EP: "Boy Spyce" (2022)
Boy Spyce - Boy Spyce EP cover
You May Also Like
Runtown - "High Spirit" Coming like a fire and it's consuming Coming like a fire nothing can cool me And I know, and I know know know know know Greener pastures will come with snakes I stay ready, will fumigate Oh yeah...
Vector & Wande Coal - "Mama Maradona" Yeah, tell 'em sumn' VEC Mama maradona no know say maradona na maradona WC Mr kleb on the beat (Mama mara) Mama-mama maradona with the soccer, yeah E dey try hook me up with im daughter, yeah Maybe...
Young Jonn - "Just Friends" (Type A) Ouu ahan ahan (Jiggy Jiggy) Oh no Just friends Girl, I think we better that way And I no go like see you with another man Even though I'm not really your lover man, oh no Everybody know...
2Baba - "Raindrops" Just like rain drops falling from my eyes Just like my tear drops falling from the sky It is like a blessing, a blessing in disguise That we fail to realize Now I have to pay the price, pay the...
Cheque - "Free" Running my life like I'm free Hustle everyday to get the green No one fucking with my energy Pop pop pop I don't bleed I don't pay no mind to enemies Working everyday because I still believe Running...