"Folake" lyrics

"Folake"

Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Automatic
You're romantic
Aromatic
Acrobatic
Problematic
Come drive in my 4matic
Be like magic
Diplomatic
Cinematic
Golibe shey you know say
You and I will live as one
So make you no dey do as askor
She burst my opolo
I don dey soko

Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara

Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Iwọ nikan ni mo fẹ fẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ
Mi o le ta ẹ bi tẹtẹ

Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Baby you go rogo
Illuminate
Snap mi fine cinemato


Writer(s): David Osemeke Ugbekile, Gideon Emmanuel Kelly, Ayomikun Emmanuel Aro
You May Also Like
Song Bird, Gyakie & JBEE - "SCAR" (Flip The Music) Running around with a scar on my leg Who's gonna help? I'm in pain Release me from this hurt You left me in jail, left me jail! Running around with a scar on my leg Who's gonna...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on the right spot Badman sleek and you know Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on...
Lojay - "LEADER!" Shey you don see moto with suicide door and electric charge We dey do pim-pim-pim with American boys from silicon valley If she rude put her feelings on cruise Tell her it's all over Why you wanna be...
Cheque - "Pray" You be like everything wey I pray for You be like everything wey I pray for You bad, you set, you dope you know I wan take you to my mama yo You be like everything wey I pray for O come and give me...
Ayra Starr - "Sability" London (London) E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey pęlę oh Mo ti so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh...