"Black Man, Black Woman" lyrics

"Black Man, Black Woman"

This love from the very beginning na taboo

I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth

And this kind of responsibility
Na for few

We carry our matter, ah
For head

If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya
But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around
Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own

I dey show, I dey buy, I dey owe
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good
And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world

But you no care to solve am for your own
You dey, you dey jolly
You dey pose


Writer(s): Ashimi Ibrahim
You May Also Like
Burna Boy - "Fulfilling All Righteousness" Feel like I've been on the road for forty days and forty nights Any decision I make right now must be right That's why I've been sitting down lonely, thinking bout where I belong Cause trials and...
2Baba - "Ginger" A nigga don come, a nigga don come A nigga don come, a nigga don come A nigga don come, a nigga don come A nigga don come, this nigga don come This is not boju-boju, or a dey play My love get, get...
Phyno - "Gods Willing" Gods Willing See am gonna move to the top all weather nwoke na aku ka clock (Gods Willing) Yeah As a diamond on the rough I go shine maka ogbuogu di tough (Gods Willing) Yeah Wanna make you mine cos...
Banky W. - "Say" I'll make you say na-na-na-na-naa-na-na (na-na-na-na-naa-na-na) Say ooooh (ooooh) Say yeah (yeah, yeah, yeah) Say baby oh loving what you doing right now (right now) I see you You want some good...
Fuse ODG - "Lazy Day" This is, ay! It's a worldwide movement I did not sleep much last night Yeah, we were dancing to the early hours and late And now my bed feels just right I got my beautiful woman beside me Sayin',...