"Jungle Fever" lyrics
"Jungle Fever"
Jungle fever
The people sleep ah
They lead aluta
The people shout aluta
Jungle fever
No pay for teacher
More pay for speaker
The people shout aluta (aluta!)
Check your time
It's free yourself o'clock
I dey for work, I dey find wetin to chop
If you do your own, we go get enough to chop
Dem other people no care if we no chop
Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever)
You feel the fever (I dey feel the fever)
Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever)
You feel the fever (I dey feel the fever)
Don't touch the preacher
Them other tribes inferior
Those people na unbelievers
The people start to scatter
For jungle fever
Some dey seek the visa
Some dey sell the visa
We looking for a flag that's greener
Check your time
It's free yourself o'clock
I dey for work, I dey find wetin to chop
If you do your own, we go get enough to chop
Dem other people no care if we no chop
Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever)
You feel the fever (I dey feel the fever)
Shey you dey feel the fever (I dey feel the fever)
You feel the fever (I dey feel the fever)
If you no fit love you, nobody will
You no fit love you, nobody will
If you no fit love you, nobody will
Them other people no care if we no chop
Shey you feel the fever
You feel the fever (you feel the fever)
Shey you dey feel the fever
You feel the fever (you feel the fever)
Shey you dey feel the fever (you feel the fever)
You feel the fever (you feel the fever)
Writer(s): Ashimi Ibrahim
- AZLyrics
- B
- Brymo Lyrics
album:
"Tabula Rasa" (2014)
You May Also Like
Falz - "Regards To Your Mumsi" Ah ahn
Oti di big girl o, pele my dear
Am based in london now, mo se de naija
Sun mo mi, se ki se pe o'n shy sha
Lest I forget, how is that your aunty aisha
You remember that time you used to learn...
2Baba - "Coded Tinz" Okwihuru rubisha e neme
Nkpo inepikizi my call
Masikwanu gi bia ka takia gishopping
Gi gi kpotacha umuidiotu ndia eeh?
Ihu otu odi ka ashawo japanise
Dont come to my office again
Ewu Baby girl make...
Fuse ODG - "Diary" Inside your Diary
Baby fit me inside your dairy
In your diary
I wanna be inside your diary Baby can you put reminder
I wanna take you out, wine and dine ya
Treating you is a minor "yeahhh"
Send...
Ice Prince - "Kpako" Yeah know say me I dey here so
With some real G dem
Chopsticks
Brother man
Endia
Remember that
T O B
Bishman
Jay
Sean stan dey here so
FOZ
Shorthy me no kiss and tell
Shorthy me no kiss and tell
I'm...
DJ Neptune & Victor AD - "Tomorrow" Greatness
It's another one
It's Victor AD na-na-na yeah
DJ Neptune
(It's Kel P vibes)
Why you still dey vex? Cool temper
Why you still dey para? Like say you create yourself
My brother cool down, no...