"Ogechukwu" lyrics
"Ogechukwu"
(feat. The Cavemen)
Vibes dey body, e no dey finish
Vibes dey body, e no dey finish
Hmm-mm, hmm
Ohh-ahh
Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish
And if dem check my wallet see say money finish
You know say dem go gather round to laugh me pieces, yeah, yeah-yeah
Ask me, ask me, how I do this?
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, ayy, ayy-ayy
As I dey sing this my music
See all my people gather round dey come dey
Feel it, yeah, ayy-ayy
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy
Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah, ayy-ayy
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish, yeah-hh
Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le le-le-le lo)
Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le-le, hmm)
Ayi ge nye gi nwuri
Egwu wa bu, egwu dinma
Ka in nye gi awuri, oh-wo-wo
Egwu wa bu, egwu dinma
Gbarume egwu ihunaya wu oh (ahn-ahn)
Egwu ihunaya wu oh (ayy-ayy)
Buju nwa baby, ayy (ahn-ahn)
Vibes dey body, e no dey finish
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy
Settle down, settle down
Settle down, settle down
Make I tell you story inside this my music, yeah, ayy-ayy
Many people ask me how I do this
Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah, ayy-ayy
As I dey sing this my music
You know the vibes dey body e no dey finish, yeah, ayy-ayy
(Le-le-le-le)
(Le-le-le)
Thanks to Uriel for adding these lyrics.
Writer(s): Daniel Benson, Stephanas Boman
- AZLyrics
- B
- Buju Lyrics
EP:
"Sorry I'm Late" (2021)
You May Also Like
Phyno - "Do You Wrong" You don't need another man
Na you be my other half
Nobody fit be like you
Nobody fit do like you, baby, oh
Sometimes I dey wonder why
Baby your wings they're made to fly
O bu gini ka ne me
O bu gini...
Teni - "Dorime" The party never start if we no dey there ee
And your shima no go dance if we no dey there ee
Yeah
And your section no go pop if we no dey there e
Ah
Ekelebe go burst when we enter there eee
And when...
Dotman & DJ Neptune - "Drunk In Love" (Greatness)
(808 Records)
(This vibe is going to intoxicate you)
(So get up, let's dance)
She give me chop but I'm wanting more
Misbehaving cos I'm drunk in love
I'm drinking more I'm not drunk...
Cheque - "Call Me Baby" You so lazy
AP
Look in my eyes
Hmmm mmm mmm
Can I call you baby
I'm in the mood
Come on my cruise
Let me call you baby
I call the shots, you call the shots
Now you a boss, you the one
I'mma make it...
YCEE - "Anymore" Badder than
Ain't nobody
Anymore
You don't feel the boy like before
I don't even smile anymore
Shey I no fine like before
How come I don't smile anymore
Olomi da, olomi da
Olomi je kinu dun mi...