"Dem Dey" lyrics

"Dem Dey"

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey? (No do, no do)

A little investment in cryptocurrency
Every bo-bo-body, ya'nu si

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

(Lokoja) O n gbóná s'owo dem no fit handle me
Odogwu is wise, can't you see? (Can't you see?)

(No do, no do)
Ko de sere ninu gaza (No do, no do)
Wọn a de ma ri shege banza, (No do, no do)
Wọn a de gbó o pansa-pansa (No do, no do)
It's a banger, shokoloko ban—
O da

Thank you for your support
On God, of course
To the people wey just come, on board
You are all, very, very welcome ('Come, 'come)
If you feel say I dey pompous, go to the bridge and jump off
Swallow the river, and if I no deliver
Fuck my woman

(No do, no do)
How many break yet? (No do, no do)
How many shut down? (No do, no do)
Òun ẹni la n gbé (No do, no do)
La n gbé lárugẹ (No do, no do)
No make me suspect (No do, no do)
Ogbeni, stop ṣe be (No do, no do)
All your connect don call me
Ẹnì ba gbe'ge si ma ya ni
Ṣe e ma damo o te ba ri?
Sare, sare o (Sare)
Sare, sare o (Sare)
Jaiye k'aye, oh
Maye ko de kan aiye

(No do, no do, no do, no do)
No do, no do (No do, no do)
No do, no do (No do, no do)
Mo ṣa sọ fún (No do, no do)
If you no get me (No do, no do)
Forget about it (No do, no do)
I no buy Lambo' (No do, no do)
Is that why you are shouting? (No do, no do)

Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?
Dem dey
Where dem dey?
I no dey see dem, ah-ahn
Where dem dey?

Ko de sere ninu gaza
Wọn a de ma ri shege banza
Wọn a de gbó o pansa-pansa
It's a banger, shokoloko ban—
O da

Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye
Oloye, oloye


Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo
You May Also Like
Darkoo & One Acen - "Gangsta" I beg you babe-I beg you babe I beg you baby kick it to the left now If you wanna eat it no pressure I only do Range, no Tesla Balmain drippin, umbrella I'm tryna love you like a gangsta Baby would...
Chris Brown - "Call Me Every Day" Come rewind o Girl I get the money wey fit make you mine o Give you loving every night fit make you mad o Na only you give me love wey make me nice o nice o nice o Affi make you mine o Girl I love...
Dave - "Lazarus" JAE5 Look Anyone weapon formed against me can't prosper Imposter, I'ma fill 'em with lead My best friend like Tommy Lee Sparta I'm in the Gaza just tryna get bread The Chinese wanna take away...
WizKid - "Joro" Joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro, joro Je a-joro, joro, joro-o, joro-oo, joro, joro, joro Omoh-joro, je a-joro oo, ooh-oh-oh Hell yeah I...
Bella Shmurda & FOLA - "Dangbana Riddim" Bust I'll be there, for you, Ooh yeah I'll be there, yeah, I'll be there I'll be there for you, oh I'll be there, yeah, I'll be there I no be armed robber, mo ṣíṣe n'ilé kín le gbayì n'ita Mo ja...