"Don't Run" lyrics

"Don't Run"
(feat. Reminisce & Olamide)

From the mainland to the island
Reminisce in the building
To the Porsche in the streets
Ghetto lati wa
Sound it
Hang around it... Burna Boy
You'll be founded
Cause you are surrounded... Olamide
Don't be dumbfounded... Badoo
Aristokrat Records

No be everything we no dey chop wey be grass oh
Anything you get
Make sure I turn it to pass oh
Focus on the money
Not ashawo with her ass up
Anytime police dey look us
Them just wan harass us
Them don dey start oh
See them them don dey start oh
Them wan wear am when their head no fit the cap oh
They can take me for Abel
Cos even the devil was once an angel

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now I look surprised they helping me
Cause I remember aii aii
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything that you said yesterday
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
See you are forgiven for everything that you said yesterday

Found my way up
Hustle lati ibere
Most ghetto youths ni kekere
Won ni keke
E ni ile lekki
Shit, o le mo what's up
O wa lawa local
Uh nigga lock up
You don't know the half of it
Omo o mo struggle
Life awon kan da bi chaos any trouble
Am here with them girls wey them like to kpoli
Like Okoli

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now I look surprised they helping me
Cause I remember aii aii
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything that you said yesterday
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
See you are forgiven for everything that you said yesterday

Yeah, never compare obatala with a living God
Me no compare dead lion with a living dog
We still alive man
We on the grinding
We might pull a trigger if you no listen, now mind ya
No food, no money, no shelter
Awon olopa le wa kiri we dey run helter skelter
[?] criminal
Ni igboro won mo mi
Trying to stay out of trouble
Cause e ma warn mi

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now I look surprised they helping me
Cause I remember aii aii
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
You are forgiven for everything that you said yesterday
O lo ma sa lo
Tori nkan to sele lana
O lo ma sa lo
See you are forgiven for everything that you said yesterday

You won't believe the lies they telling me
How I wonder aii
And now I look surprised they helping me
Cause I remember aii aii
O lo ma sa lo
Wa sere
Wa sere
Wa sere
O lo ma sa lo
Wa sere
Wa sere
Wa sere
It's leriq
Call the paramedic


You May Also Like
WizKid - "Show You The Money" Are you gonna dance o If I show you my money Are you gonna dance o If I show you the way Are you gonna dance o If I show you my pocket Are you gonna dance o If I show you my wallet I will show you...
Sarkodie - "Down On One" Ah, what else, now, aba, hahahaha You know say money no be problem What, let's go Mεn gya me hɔ kɔ fa boy fufrɔ Nia me de bε gya wo anka mede bε gye wo sutrɔ Wo da ma kuma su nti me tuma tiwo su...
WSTRN - "In2" I'm just in my zone You'd be lying if you said I wasn't something that you're in2, in2 (yeah) Don't be stuntin' in front of your friends, you know what I'm in2, in2 Don't need to hide it, you could...
Maleek Berry - "The Matter" Yeah Berry pon dis Starboy Dem say dem bad but I swear dem do nothin Dem say dey go throw me punch but I swear dem nor reach o eh 20 man shall fall that day if you cross my lane o eh All your man...
Tekno - "Duro" Alhaji Tekno Baby o, o na, o na na na Say the love I dey see for your eye I love you baby I no think am twice (Shingha ee) Your beauty making to realise Say NEPA don bring light Say you must to...