"Killin' Dem" lyrics
Burna Boy x Zlatan Lyrics
"Killin' Dem"
Abulo abulo anu elu
Gbe body eh,
Abulo abulo anu elu
It's Kel P vibes, abulabulalo, Zlatan
If I ever see you
You go kwere
Ise yen killing them sha, because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro, we go dey wound dem like that, oga boss make I no be abeleja
Je o mo, popo popo popo, gbe body e, po grrrrrrr gbese gbese, gbe soul e eh eh grrrrrrr gbese gbese
Jon jon ti jon jon, make you no dey pull up pull up
Jolomijolo, where the money, where the money nana nana
Won ni elo ni, elo ni e, we making money rush rush like indomie indomie e
Ah we suppose get award, my Lord, baby shomo Giuseppe Zanotti ah
Je o mo
Ise yen killing them sha, because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I no be abeleja
You are not Ayefele, so what's your excuse, this is my time jhor there's nothing you can do
Oya gbese bi eni to de fe ja Kung Fu, ibile ibile mo wo le de, won japa won sonu
Oya who dey, who dey who dey who dey, Zlatan Ibile, Burna lewon lere
Won m'ogun pe l'efo won lo mu mi sere, won gun yan mi kere nisin mo fimu won fan fere
Oya Halle, Hallelujah, rap yi ta lenuse bi ti suya
Ma jeko ya e lenu ti ba lo ra beamer, Able God lasan legbo te lo n sina
K'eku le lo so fun toko toko, mo ti wole ko ma need ti n ba dibo
Kapachumaremanechupako, eruku ni mo ba to, mo gbe zanku wole, mo ni ko fade shaku shaku
Ise yen killing them sha, because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I no be abeleja eh eh eh
Yanyan o, yanyan o, back in the days dem dey use me to yanyan o yanyan o
What's on my wrist, on my neck e be daya o, daya o
I no dey look uche, I dey denge o, Pele o ahn ahn
Won ni elo ni, elo ni e, we making money rush rush like indomie indomie e
Ah we suppose get award, my Lord, baby shomo Giuseppe Zanotti ah
Je o mo
Ise yen killing them sha, because I swear God the vibe go killy dem pa
Kpro kpro kpro, we go dey wound them like that, oga boss make I no be abeleja eh eh eh
Ise yen killing them sha
It's STG
Abulo abulo anu elu ... Abulo abulo anu ani
Abulo abulo anu mmiri
If I reason you... You go kwere ooo
Thanks to Taurus, Young Nuel, C-Spydo, Bola for correcting these lyrics.
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Temidayo Rapheal Omoniyi, Peter Kelvin Udoma Amba
TooXclusive.com wrote about "Killin' Dem", "Produced by Kel P, this single is a glorious blend of Burna Boy's afro-fusion style, and Zlatan's shaku/zanku vibes."
OkayAfrica.com described the
visuals for this song as such,
"The track now has a new music video, directed by Prodigeezy, which matches all of the energy of the song. It features dancers serving moves across rooftops and, also, uses clips from what looks to be a Zubby Michael Nollywood film."
- AZLyrics
- B
- Burna Boy Lyrics
album:
"African Giant" (2019)