"Low Key" lyrics

"Low Key"

Yeah
Midoh
Smoke some loud
Wait on Jah
Do it lowkey
Cause where we going is far
We do it lowkey
Yeah yeah
We do it lowkey
Do it lowkey

Do it now, do it lowkey
Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Fine woman give me loving
And Jah Jah blessings on me
All of them no be my size
They no fit to quench my light
Them no fit beat my record
When I spit it be fire
If they wan dey run they go tire
Zoom zoom zoom zoom zoom zoom zoom
Zaga zaga zaga zaga zaga

Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Oh boy stop it you cyan touch it
Blessings too big Jah Jah security lock it
Many many years ago in my mama belly
When the prophecy was told and my papa no wan take it
Dandelion dandelion in my blood
Give a round of applause 'cause adey force no be yorb
Just give me the BVs, the guitars and the chord
Ago give you the song make you dey dance on the floor
They use think I was crazy
When I was humming my base and writing my verses
Now on some blow them dey chase me
Bounce them make them learn a likkle lesson

Do it now, do it lowkey
Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty

Everything we do be lowkey
Money wey we make be lowkey
Fine fine shoddies lowkey
Big big mansions lowkey
Living lowkey
Badman living lowkey
Internationally say dem know me
Money no be my P
All praise to Jah mighty
All praise to Jah Jah mighty


You May Also Like
Kizz Daniel - "Madu" Look at me baby, call me Zaddy Are you okay, are you okay? Come to my bedroom, cassava dey for you Are you okay, are you okay? I want to use my money to scatter your brain for you Permit me I love...
LADIPOE - "Big Energy" Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see enemy I bet that you heard of me I no dey form gangster Only Big Energy When I come through Big Energy Dark shades on no dey see...
Runtown - "If E Happen For Lagos" If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem...
Lojay & Sarz - "Monalisa" Baby follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body Follow my commanding like zombie Go down on me o with your coca body 'Cause this your miliki for front na for me Hol am for...
Mayorkun & Victony - "Holy Father" Yanaur Of Lagos Original Ge ge Holy father Holy father I'm screaming My Lady Gaga She got me in my feelings I be Adam for this garden of Eden Holy father my holy father Holy father Holy father I'm...