"Only God" lyrics

"Only God"

Uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh
Midoh, midoh, midoh, midoh
Uh

You follow me go church
You calling me your bro
I tell you all my story
And you broadcasted all my flaws
Brother man wey you do that
Dem for give you ten Oscars
Because your love e be acting all these years

I tell you all the things I've done
I tell you when I want go buy house, you know all of my plans
I tell you say I no like Fantana
As I just dey confide in you, you dey sit down record am
Now I know
Gbetor menyo oh
Dem go dey act like they love you but they want to kill you
Ahhh ahhhh ahhh ahhh
Chale man no good o, trust in only God o, oh eh
Ahhh ahhhh ahhh ahhh
I say man no good o, trust in only God o

Oh God of mercy
Abeg you guide me
All the people I trusted disappoint me
Them no want help me
Them no get love, when I look in their heart
Adey see say it's empty
People vow say dem go make I fall
If them throw one, ago throw dem four
Aflao boy no go dey there kwa kwa kwa
Musician but I go win Ballon D'or

I tell you all the things I've done
I tell you when I want go buy house, you know all of my plans
I tell you say I no like Fantana
As I just dey confide in you, you dey sit down record am
Now I know
Gbetor menyo oh
Dem go dey act like they love you but they want to kill you
Ahhh ahhhh ahhh ahhh
Chale man no good o, trust in only God o, oh eh
Ahhh ahhhh ahhh ahhh
I say man no good o, trust in only God o


You May Also Like
Busy Signal - "Perfect Spot" Yeah B, baby Need you un a mi life Want you back un a mi life Haffi mek it right, Haffi mek it right Need you un a mi life Haffi mek it right Yeah! Oh gosh! Baby baby come back You know you're all...
Jaywillz - "Medicine" Yeah Yeah-yeah, yeah, yea'-yea'-yeah Hmm-hmm, hmm They call me Rollboy, Rollboy oh They call Ro-Ro-Rollboy Ona eme na aru, ona eme na aru (Naughty beatz) I can no more pretend You don scatter my...
Ruger - "Dior" Hmmm oloun Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on the right spot Badman sleek and you know Badman looking good in Dior Badman drip to da core Sport car's parked on...
Babyboy AV - "Jiggy" AV! (Hmm) Girl, I'm a jiggy nigga Backwood no razler Tell me what you want I got paper And when we done you go pay me later Inna my room Roll two and smoke one Whine that waist Motorola Girl, you...
Gabzy - "Pull Up" Baby, pull up on me Chilling with a couple Gs Bring your friends too so they can keep them company Girl, pull up on me (Lekaa Beats) Let me tell you about this, shawty Got her own money Do her own...