"beeni" lyrics

"beeni"
(feat. Barry Jhay)

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh eh)

Yeah, o yeah o
Aah ah ah ah aah aah
(God get plan for me)
CKay yeeh o, aah uh aah
(Tempo)

Tomorrow get belle o
Nobody know wetin e go born
Yeah yeah
Yeah, butterfly wey you see today
Only yesterday e be caterpillar wey dey crawl

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade
If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent
God get plan for me
E too sure for me, woah woah

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh eh Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh Beeni o ore o)

Look at me now, look how I'm starting (look how I'm starting)
Just last week, I didn't have nothing (I didn't have nothing)
My ex call my phone dey congratulate me (congratulate me)
I tell her thank you, she want me back I say it's too late
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah

Ma lo underate anybody, ma lo downgrade
If you want to love me baby, love me today
No condition is permanent
God get plan for me
E too sure for me, ah-ah

Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Eni ba mo ore olohun o lo n ri ire gba o
Sebi ohun lo'n ri aanu gba l'odo baba
Abi bee koo (Beeni o eh)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh eh Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o Beeni o)
Abi bee koo (Beeni o eh Beeni o ore o)


Writer(s): Chukwuka Ekweani, Michael Alagwu, Kayode Balogun
You May Also Like
Rema - "Corny" (Ozedikus nwanne) This your body wey you give me e dey make me wan dey do Wan dey do like aguu na agum, guu na agum like aguu na agum Sasha make you give me shito e dey make me wan dey do Wan dey do...
Omah Lay - "Damn" She loves me when I'm drunk She loves me when I'm jobless She loves me when I'm wrong Even when I no need love, yeah She loves me like damn Like damn, damn, damn Like damn, damn, damn, damn, damn,...
Boj, DaVido & Mr Eazi - "Abracadabra" Abracadabra no dey cause bele My jalabia no be for cele E mi CIA baba nla under G O fe kpa mi kpelu gbo gbo ibadi Timba fo wo kan o fun mi igbati E mi CIA baba nla under G O fe kpa mi kpelu gbo gbo...
Runtown - "Kini Issue" Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Can never let nobody take...
Gyakie - "Forever" FLIP THE MUSIC Gyakie uh huh Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel loved again I don't want to wait for days...