"Isabella" lyrics
"Isabella"
Yeah man, yeah man, onyeoma, mmm
Anytime I see you e dey sweet my blood
E dey sweet my blood
When I see your face, my face light up
I swear to God
Baby girl na you be my tomato Jos
Hmm, my Ghana jollof onyeoma
I cannot get enough onyeoma
I jim n'ölü with handcuff onyeoma
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stomach
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Tinini tanana o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
I meet her for lekki phase 1
Inna the shopping mall
I tell her sey she too pure
Ahn sey her way too pure
Give me your number later make I beep beep
I'll write you love letters, I can be deep
And I can be your Mr Romantic
Your Mr wetin Mr Romantic
Ayagayagayagayagayagayo
The thing dey totori me for inside my stomach
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Ayagayagayagayagayagayo
Pami dey sweet pass ogogogoro
Could it be lust or could it be true love?
Could it be lust or could it be true love?
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Tinini tanana o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Causing wahala o
Isabella o, Isabella o
(Hmm hmm)
Machala machala onyeoma
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Hmmm mekwe
Hmmm sample ekwe
Writer(s): Chukwuka Chukwuma Ekweani, Agada Kelenna
- AZLyrics
- C
- CKay Lyrics
You May Also Like
Burna Boy - "On The Low" It's Kel P Vibes
Yo, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that I'm in a chokehold oh
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby you know that...
Teni - "ON" I like the way you're looking at me
No do like that you're turning me on
No
And you know I no wear shimi
No do like that you're turning me on
You know oooo
To ba sope ki n gbe, ma gbe
To ba sope ki...
Shatta Wale, Skillibeng & Gold Up - "Blow Up" Yo Skilli
Yuhzi
Yo Gold Up
SM yahso, Eastsyde yahso
Chop Chop Chop dem up like Pablo
Yuhzi
Brrrrrrrrr
Blow Up (yeah)
I'm about to blow up (yeah)
All mi thugs about to blow up (yeah)
And my girls...
Still Fresh - "SLOW MO LOVE" T'as des longs cheveux comme moi eh
T'as ce que je veux donne le moi (donne le moi)
Mon respect c'est pas ah
Me prends jamais pour un djangalaimé eh
Des jolies filles, j'en ai vu défiler mais aucune...
Dangbana Republik & Bella Shmurda - "World" Te san Mo le
Shmurda aya ya ya...
A ma bella ya
If I ever lie to the world
I can never lie to myself
If I ever lose to the world
I can never lose to myself
If I ever run from the world
I can never...