"Avalay" lyrics

DJames & Crayon Lyrics

"Avalay"

I see you golibe dem dey wonder wetin sup
You fit do dorime cos I dey your formation
I don go orile corner corner for this love
Oh girl I dey your position
Wa wa wa wa

Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I've been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
I'm avalay oh I'm available
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
I'm avalay oh I'm available

If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder
Damboromba shege banza

You be the key to my kokoro
Knock for my heart like kokoko
Anything dem want make dem say
Je kan won soro wan lo

Sexier rosay
Say make you send me your locay
Girl I've been wanting you for days o
You make my world to dey rotate o
My bank account is obese
Tell me how much wey I go pay
Girl me I want to dey showcase o with you
Ah ahn

Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
I'm avalay oh I'm available
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
Anytime when you call I'm avalay oh
I'm avalay oh I'm available

If you call I go answer
Tell my why I no go answer
Any man put asunder


You May Also Like
Kuami Eugene - "Bunker" Rockstar made it Brr ben ben bzn O ai ai ai aiii We didn't come here to play Am I the only one on the dance floor Cause they're waiting patiently for my downfall Say money come like an anchor I mean...
Nappy & Bella Shmurda - "Whine That Ting" Omoyen o whine that ting Omoyen o whine that ting Omoyen o whine that ting (Do I say yes?) Omoyen o whine that ting O yea you a virus Killin' everybody six foot plus High tension, shock anybody wey...
Tekno - "Catalia" Cata... Slim daddy, yeah Me say, o sey E say me and you Me and me and you My potato, baby poko, yeah Morocco, roco Catalia Morocco My potato, sweet like mango Bailando, bailado Me and me and you I...
Skiibii - "If I Ever" If I no feel am omo I go tell you (Why I no go tell you) If I no like am omo I go tell you o (I go I go let you know) If I no love you I go tell you I no dey hide my feelings o Cause my feelings...
Runtown - "Kini Issue (Remix)" Lord know say me I kill dem with the vibe Never ever let a hater kill my vibe Might let bygones be bygones Or I might just buss my gun Say me no want no negativity in life Can never let nobody take...