"Kini Issue (Remix)" lyrics

"Kini Issue (Remix)"
(feat. ATG)

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do
Oh, yeah yeah yeah

Me, you and Hennesy na chemistry, woah woah
Only you fit match up my energy, woah woah

If I tell you dance, dance
If I tell you wait, wait
Money for your waist, waist
Fire waist, eh
If I tell you craze, craze
If I tell you move
Oh no, see I'm just tryna say

She be messing with my head
Got me singing love songs on the radio (Singing love songs on the radio)
Why anytime I dey with you I can't focus
Why all of a sudden me I can't go

Kini issue
Kini issue
Shey na money issue
Abi na just issue
When I'm done with you
You go know, when I'm done
Say nothing wey man no fit do
Say nothing wey man no fit do

Lord know say me I kill dem with the vibe
Never ever let a hater kill my vibe
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun

Say me no want no negativity in life
Can never let nobody take my wife
Might let bygones be bygones
Or I might just buss my gun


Writer(s): Douglas Jack Agu, Akpevwe Waka Otenuda, Ijomone Emmanuel Akpesiri
You May Also Like
WizKid - "Come Closer" Go outside, big time forward, heh Starboy dey here suh Came into the game, no one replace me Me love my Hennessy straight with no chaser All of my guys know me all about me paper Me got me girls...
WSTRN - "Txtin'" Texting, texting, texting Juggling me all over your phone, all night It's your love, you're juggling me Don't know that you been all mine I'm the only one you wanted I can follow where your heart is...
DaVido - "FIA (Remix)" Fia Fia Dab, make I dab (haba!) Give me love, make I love (I do!) Place no other one above (haba!) Damn! Fresh on the beat Shawty want a million dollar (shekpe!) Say make I wire wire Turn me to...
Mayorkun - "Mama" Mayorkun baby oh Kiddo, Kiddominant All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege All the girls dema wan shege Shege shege Baby I go take care of you pass nanny Are you getting me? Are...
Maleek Berry - "Love U Long Time" Oh mama, oh mama ahhh Berry pon this Yeah mama eh, shake for the gyal dem Yeah mama eh eh, oh yeah uh Woh take it, you know me like it when you take it, oh Woh bend down, yeah, girl I go make your...