"Baami" lyrics
"Baami"
(Nwanne, Nwanne, Nwanne)
I dey find my own
You dey find your own
No come out sand-sand for my Garri oh
No con start to dey move like Shagari oh
I dey for my zone (yeah-yeah)
You dey Capri Sonne
No con kill the life of the party oh
No con take the ball from Papilo
If na class we dey, I go show you my own work, make you copy oh
This life wey we dey, I no fit con dey dull am, I be Shapiro (I be Shapiro)
I go Holy Ghost show you way (yeah-eh)
What work for me (yeah-eh), e no fit work for you
Ṣẹṣẹ dè'bẹ, igbálòdè (baby oh)
Baami oh, Baami l'òkè (Baami)
Baami oh, Baami l'òkè
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò, Baami l'òkè (Baami)
Ah, Baami oh, Baami l'òkè (Baami l'òkè)
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (l'òkè l'òkè)
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò
L'òkè l'ámá-má lọ
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (Chukwu, are you okay?)
Ah, l'òkè l'òkè l'áwá yi ò
No shout for this Tinubu regime
When you wan take sharp? (When you wan take sharp?)
Are you looking for money? Ọrẹ, born sharp-sharp
I no go tell do it legal (do it legal)
I no go tell do it illegal (do it illegal)
Na you know where you dey wear shoe (hmm)
Na you know where e dey pinch you
Hmm, dem burst my paddie
Hmm, dem dey check my paddie
Hmm, dem touch my paddie
Hmm, dem collect hin lappy
Hmm, dem put am for Panti
Hmm, my paddie dey Shanty
Òwò ti mò kọ rá, wetin mò jọ rá, no fit chop am for Panti (no fit chop am for Panti), hmm
Baami l'òkè (Baami)
Baami oh, Baami l'òkè (l'òkè, l'òkè)
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò, Baami l'òkè (Baami, l'òkè, l'òkè, l'òkè)
Ah, Baami oh, Baami l'òkè (l'òkè, l'òkè, l'òkè)
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (l'òkè l'òkè)
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò
L'òkè l'ámá-má lọ
L'òkè l'òkè l'áwá yi ò (Chukwu, are you okay?)
Ah, l'òkè l'òkè l'áwá yi ò
- AZLyrics
- C
- Crayon Lyrics
You May Also Like
Seyi Vibez & Omah Lay - "MY HEALER" For my life
I was twenty-two
Love of my life, baby, my healer
Tell me say you did not know that
They never told you
That I like my tea without sugar
You see a fashionista dressed like mad woman
You...
Korede Bello - "NUMBA 1" Me I wanna live my life
Me I wanna live life on the low low ride solo
Only me and money collabo
Emi omo Bello no dey wo ago alago
I dey para gan, omolope para gan
Gbewan sare marathon
My gbedu...
KiDi - "Babylon" You make me, you break me ah
Ɔdɔ asɛm yi, me nka ne sɛn ni
That be the reason for you oo mmm ei
Look up to you, you look down on me ah
Ɔdɔ asɛm yi, me nyɛ ne dɛn ni
Hwɛ I'm litty for love
As you...
Olakira - "Fall" Oh no, yeah
Any time I see you, I dey lose guard
Girl I no go play you like guitar
Make I give you steady jara on top
This kind love no be kiss and tell
I see you, I dey conquer
Mmh, tonight I'ma...
ODUMODUBLVCK - "WOTOWOTO SEASONiNG" (Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)
This be my victim
Whip...