"WOTOWOTO SEASONiNG" lyrics

"WOTOWOTO SEASONiNG"

(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo give am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e die, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her-


Writer(s): Sharrif Mohammed, Tochukwu Ojogwu, Farouk Omaki, Ogbemudia Aganmwonyi, Ekundayo Egbowon
mixtape: "EZIOKWU" (2023)
ODUMODUBLVCK - EZIOKWU mixtape cover
ABUJA PEOPLE
(UNCUT Bonus Track)
HOTEL LOBBY
(UNCUT Bonus Track)
BADMAN BOUNCE
(UNCUT Bonus Track)
MINIMAL FUSS
(UNCUT Bonus Track)
A1 PERICO
(UNCUT Bonus Track)
NO PROTOCOL
(UNCUT Bonus Track)
WOTOWOTO SEASONiNG
(UNCUT Bonus Track)
MC OLUOMO II
(Reissue Bonus Track)
You May Also Like
Cheque - "Way Too Young" Bad boy and you know I'm too sexy Got my whole crew on my back, don't test me Couple shawties in my DM, they thirsty I'ma black boy and I'm sweet like Pepsi I'm way too young Make I chop life may...
Black Sherif - "Soja" Kwaku nie Taada Taadadey Taada Taada My mystery box is somewhere very near I feel it inside me, I'm feelin' very weird Somethin' wey I dey chase For years back in the days If you told me I would see...
DaVido - "FOR THE ROAD" Baby tell me very honestly This your loving shey na current ni Shey no be whining ye tan mi Hold the Bentley and the money Never confuse you make you feel you're in love No make I jogodo odi go And...
Unknown T - "Trenches" Mhmhm, uh, listen The streets always brackin', I can show never weakness Fresh off the M charge, rah, I beat it Always kept a straight face, I never showed 'em how I'm feelin' Bare pepper on my...
Burna Boy - "Big 7" Big seven Big seven Big seven Big seven First of all, rest in peace Virgil Abloh Don't spill no drink on my clothes when I'm Louis V drippin' Don't like stress in my dome Straight to the head when...