"Shima" lyrics

"Shima"

Wa wa wa
Wait
Ye oo
London
You dey burst my brain with your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Por Por Por
Dey your door
Like early morning
Kor Kor Kor
Hmmm ehh

Fu won tan
Ki lo fa werey gan
This kind vibe she dey want
Wonle
Won le ba crayon
Ye oo

Fu won tan
Every time na crayon
She dey feel my vibe
Turn me on
Head to toe na Dior

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Cho Cho Cho
Dey your door like early morning
Kor Kor Kor
Ahan

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Cho Cho Cho
Anyday like mini mini
Por Por Por
Hmmm

Comot your eyes for my baby oku (Ayy)
Louis for my baby oku (Hmmm)
Other girls can hate oo ehh
Walahi dem nor reach you ooo, Ye

Comot your eyes for my baby oku (Ayy)
Anything for my baby oku
Other things can wait oo ehh
Say na you geti my mind oo

Fu won tan
Ki lo fa werey gan
This kind vibe she dey want
Wonle
Won le ba crayon
Ye oo

Fu won tan
Every time na crayon
She dey feel my vibe turn me on
Head to toe na Dior

(London)

Omo this your waist
Na suicide mission
Make I rock your mini mini
Burst my winnie winnie
Giving me proper friction
Ye energy por
Make I treat you nice oo
I go take my time
This your love is so divine
Hmmm yeah

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Cho Cho Cho
Dey your door like early morning
Kor Kor Kor
Ahan

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Make I pull your mini mini
Cho Cho Cho
Anyday like mini mini
Por Por Por

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Dey your door like early morning
Kor Kor Kor

You dey burst my brain
With your mini mini
Por Por Por
Dey your door like early morning
Kor Kor Kor


You May Also Like
Cheque - "Body" I no fit fake am o If I like your vibe me I dey down When I give it to you make you give back o Me I like your vibe so I dey down o You get juice yeh Oh baby you get juice oh yeh No go do wayo Oh...
Gyakie - "Nana Nyame" FLIP THE MUSIC Ey ey mmm... Listen up Yɛnfa no sɛ Life don't go your way Yɛnfa no sɛ You don't see a way Yɛnfa no sɛ Wapaa ba ei Eeya eeya ey Sun up till sun down We dey stress One thing we dey look...
DJ Neptune & Rema - "For You" Greatness Another banger (let's go) DJ Neptune (hit me) Since I dey look for insta oo Your picture dey give me ginger o Girl e b you I dey sing for I no fit to play you like FIFA You and your...
Ruger - "Bow" Any challenger, make I see your hands in da air Dem ah never know what them 'bout to face Me already know say the battle fierce Hmm Anytime we step in dem yard dem ah re-arrange Dem ah park well, dem...
Burna Boy - "Gbona" Kilo killo? It's Kel P vibes Jeun soke o; them go dey jeun soke o All my people them go jeun soke o Boss man, e go jeun soke o When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, them go shake...