"For You" lyrics
DJ Neptune & Rema Lyrics
"For You"
Greatness
Another banger (let's go)
DJ Neptune (hit me)
Since I dey look for insta oo
Your picture dey give me ginger o
Girl e b you I dey sing for
I no fit to play you like FIFA
You and your friends dem sit down
I no think say you be the leader
Follow me make you for enjoy
Drink Hennessy plus shisha
Hmmmm astalavista oo tonight na astalavista
Hmmmm give me ginger o girl you dey give me ginger
Hmmmmm Chelsea Manchester o tonight na Chelsea Manchester
Make you take am easy on me girl yeh ma pami hmmm
Whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh
I say whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh mmmm
Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)
I don come with another banger (Banger)
Run make you call all your sister (Sister)
Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehhh)
Your waist dey sweet me like fanta (mmmm)
D way you dey whine to the konga (lady shake it, let's go)
This one na love at first sight
I don find love for many places
I don even use website
But I no find anybody
Wey fit do this tusion, wey I write
But when I see you from afar
And I see the way your body dey shine
That's why I dey use my eye glass
I dey talk to you make I no go blind ehh
Make I no go blind hmmm
Make I no go blind
Manager give me check make I for sign
Give this girl wey dey my side
One minute I don change her life
Where money dey everything dey dey alright oo
Oya take your body she b miss gadigay, she b miss gadigay, she b miss gadigay
Girl this our love e no go fade away, e no go fade away, e no go fade away hmm
I no go play you like dembelele, I no go play you like makelele
Thank God say you come my way
I thank say you come my way
Whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh
I say whatever you need Baby girl I get am for you ehhhh, me I get am for you ehhhh mmmm
Shey you dey feel all my gbedu (Gbedu)
I don come with another banger (Banger)
Run make you call all your sister (Sister)
Still fit to call your Aunty o
Amprokotomakule baby (ehhh)
Your waist dey sweet me like fanta (mmmm)
D way you dey whine to the konga
DJ Neptune
Shake am (whine am jor)
Shake am (I say shake am jor)
Comot body
Break am
Neptune
Thanks to Yüñg Tïzzy for adding these lyrics.
Writer(s): Divine Ikubor, Alexander Uwaifo, Patrick Imokhuede Imohiosen
- AZLyrics
- D
- DJ Neptune Lyrics
album:
"Greatness 2.0" (2021)
You May Also Like
Kizz Daniel & Kelvyn Colt - "Skin" What type of color
What type of color
What type of color is your skin color
What type of color
What type of color
What type of color
Your looks don't matter
Is what you do that counts
And your lips...
Bella Shmurda x Zlatan x Lincoln - "Cash App" Ice on my neck
Ice on my wrist
Many days I never sleep
Aya aya (its dopesticks baby)
Hunter hunter
Hunter hunter
Everyday I'm chasing good life
Tire tire
Tire tire
Rollercoaster never tire
Aya
Ya...
Adekunle Gold & DaVido - "High" Love is not enough
Baby come to me molowo
Love me or you hate me
E no mean, no mess with me mologo
Hennessy 250
Ko ma lo ni titi
Giuseppe Zanotti inna Maserati
AG baby easy
Fine boy like Wizzy
You...
Mayorkun & Gyakie - "Desire" Of Lagos
Na na na na na na ay ah ay
Gyakie, ahn ahn ahn
Eh, you don't really have my time
Do I even cross your mind
I don't even understand
I don't even know your plan
Will you meet me at the bar...
D'Banj - "Banga" Allow me to reintroduce myself
My name is
Banga
I scatter the party
Mo cover everybody (Banga)
Scatter the party
Omode yi ju ibadi (Banga)
Scatter the party
Mo cover everybody (Banga)
Scatter the...