"Too Correct" lyrics

Crayon & Rema Lyrics

"Too Correct"

Wawawa
Another banger

I dey for corner when I sight you but you no really know
I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love but for my face e no dey show, ahn
You carry my attention when I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby? Ogologo
This kind of girl fit clear my account baby, abololo, ahn

Baby, you too correct oh, you too correct oh, you too correct oh
You dey burst my head oh, this your yansh be like tontolet own
Baby, no finesse oh, no finesse oh, no finesse oh
Baby, you just dey vex oh, dey make my thing stand erect oh

Ha esosa, talk say her name na esosa
Na she dey suka my micasa
Yansh just be like bulldozer, ahhn, bulldozer

I hope say I no regret am
I tell am say when club don close
Make she link me up for oriental, ahn
If this one na true love, if this one na fake love I know
But anything wey sup, I go let una know for my next song

I dey for corner when I sight you but you no really know
I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love but for my face e no dey show, ahn
You carry my attention when I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside baby? Ogologo
This kind of girl fit clear my account, baby, abololo ahn

Crayon, oh
Oya bòsí pàngbà
I go like to dey give you standard
Carry hook make I carry chorus, oh
You know my money surplus, oh
And I go jam your buttocks, oh

I get driving license
And I go drive you crazy
Come to my room, jèká do something
Oṣhámò, you go chi chunchin

Orisi risi, she dey give me dirty, dirty
Eh, eh, la be kitchen, ti mo fún è plenty, plenty, hmmm
Orisi risi, how many rounds? Méjé, méjé
Naughty, naughty

I dey for corner when I sight you but you no really know
I wear my dark shades, suppose know how superstar thing dey go
Inside my heart I dey love but for my face e no dey show, ahn
You carry my attention when I see you step on the floor
Wetin you carry for your backside, baby? Wombolombo
This kind of girl fit clear my account, baby, abololo, ahn

Baby, you too correct oh, too correct oh, too correct oh
You dey burst my head oh, this your yansh be like tontolet own
You dey stay my head oh, rent free oh, rent free oh
You dey shock me oh, shock me, elect-elect, oh

EP: "Twelve A.M" (2021)
Crayon & Rema - Twelve A.M EP cover
You May Also Like
Tion Wayne - "Loyal" Yeah Can't be loyal to no ho, only my bros Been a long time since I've been broke Why you only holler when I got a show? I can tell who's a friend or a foe Now it's area bar on a sunday Baby girl, I...
2Baba - "Opo" Po po Body yen, po po Body yen ko po Baby tell me this your body yen, po po Body yen ko Baby tell me this your body yen, po po Body yen o po, mi o mo pe o ma fe toyi, po po Body yen opo The minute...
DARKOO - "Cinderella" Cinderella, the way you movin' I been callin' you my bella I got the vibes in every single weather J'aime beaucoup c'que tu fais, vas-y, Cinderella Et dans l'bendo, toutes les saisons j'suis là...
Olakira - "Sere" Wangele, wangele wa Girl this your body is a miracle Wangele, wangele wa hai Gele wangele wa hai Omoge this kind feeling Omo na special feeling Baby jeka sere Baby jeka sere eh Omoge this kind...
Ayra Starr - "ASE" Ase' Ase' (London) Ase' Moonwalk on you - motherfucker Do the milly rock on you - motherfucker Don't want any part of your rules – motherfucker Let me live the way I want – motherfucker My father...