"Already Falling" lyrics

"Already Falling"

Uh, Olómì jọ́
Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah (Ah, yeah)
(Shokotorokoto, rokototo)
Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me? (Falling in love)
Yeah-yeah, yeah-yeah, I'm already falling (A-A-Ara)
Olololo, ah
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah (No be fool's front)
(Ololo, ololo, ololo, ah) Shabadabaditidide
Ayaya, falling in love with you
Yeah, yeah

Mm, oremi, oremi (Oremi, yakata)
Abeg, oh, ogịnị? (No give me heart attack)
Girl, I go pay (Girl, I go pay, yayaya)
Yes, I go fire down (If you fire, yayaya)
Oya, activate me (Rakata) and hold me 'cause I'm falling in love with you
Mm, oshokor, oshokor (Oshokor, yokoto)
You give me, I take am (I fall in yakata)
Man, I go pay (Man, I go pay, dadada)
Who be that wey dey talk? (Olodo, rabada)
Baby, I dey craze for your matter, so hold me 'cause I'm falling in love with you

Mm, yeah, them dey go south (Them dey go?), I dey go north
Oh, girl, you pack am, it's a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e burst out, I dey mess up
So, hold me 'cause I'm falling in love with you

(Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah

Baby, which one be this one wey you wan dey do?
(Baby, which one be this one wey you wan dey do?)
Mm, after we don plan the rendezvous (Vou', ah)
Count me, I'm all in, baby, this night I'm falling in love (With you)

Mm, yeah, them dey go south (Them dey go?), I dey go north
Oh, girl, you pack am, it's a whole lot
As I dey rush am, them dey jealous
I dey chop am, carnivorous
And as e burst out, I dey mess up
So, hold me 'cause I'm falling in love with you

(Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah
(Ah-ah-ah) Uh, Olómì jọ́, easy on me, yeah
(Ah-ah-ah) Uh, my sugar banana, honey bunny, yeah
(Ah-ah-ah) Ṣebí, if I give you my love, you will take it from me, yeah?
(Ah-ah-ah) Girl, I'm already falling, yeah
(Sensei)

Writer(s): David Adedeji Adeleke, Luigi Creatore, Hugo Peretti, Tobechukwu Victor Okoh, Rock Victor Ibeh, Emesomi Momoh, Daniel Anaylechi, Raleigh Music Publishing, George David Weiss
You May Also Like
Patoranking - "This Kind Luv" Whoaa-whoaaa! whoa-whoa-whoa, uhh "Beat by Sarz!" Ehh, Ehh! Eeh! - I geh money l'apo, mo tun gbe de E ba mi pe Modupe, mo tun gbe de o O gbe gele s'ori se, mo tun gbe de Ba mi jo, no shakara, mo...
Crayon & Ayra Starr - "Ngozi" You gimme light, bi ti solar Can feel your love taking over On a good day, I be loner See what you make me discover Girl, you don change my persona The revelation is in order All the pressure I've...
Shallipopi - "Elon Musk" (Wait They call me Shallipopi) B busy! Elon Musk sef na Pluto boi, ehh, he na Tesla kid Pulling up with a Tesla toy, eh No B$$ch boi Nor go Dey funds Dey lowkey nor go play Shallipopi I work all...
Zinoleesky - "Kilofeshe" (Niphkeys) Amapiano, amapiano Omo mo ma gapa gan I be good bad boy no choice Feeling the game not long Shebi na we sing am come (Mapariwo) Extraordinary things I'm doing Ordinary things no fit move...
1da Banton - "African Woman" Oh my African girl, can I know you better Can I put a ring on your finger Girl, you're the one for me, oh I know the other boys all want you But girl, I need you You make me feel like a man Girl, I...