"Do Like I Do" lyrics

"Do Like I Do"
(feat. Skales & Harmonize)

Spellz
Greatness!
Eh eh
Dj Neptune

Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo

Baby oh baby
You driving me crazy oh
Baby oh baby oh
Omoge what's the loader
I say baby oh baby oh
You driving me crazy oh
Baby oh baby oh
So fun won boshe nlo
I dey see you everywhere
When I turn to look there
Baby girl you drive me oh oh
And I don't know what to do
Abi na the cloth you wear
You dey make dem stop and stare
Wetin you do them I don't know, cause they don't know what to do
Omo you dey kill me softly oh
Sofry sofry do am
Kill me softly oh again again
Omo you dey kill me softly oh
Sofry sofry do am
Kill me softly oh again again

Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo

[*speaking Ghana*]

Baby oh baby
You driving me crazy oh
Baby oh baby oh
Omoge what's the loader
I say baby oh baby oh
You driving me crazy oh
Baby oh baby oh
So fun won boshe nlo

Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo
Omoge do like I do
So fun won boshe nlo


You May Also Like
Tiwa Savage - "Lova Lova" Wene o Tiwa, Liwalam yeah yeah yeah yeah Mr Lova Lova, you know say I no get wahala Anyhow you like I go do my dear, as long as e no cause palava Spellz! Promise say you go treat me well o Give me...
Timaya - "Balance" Chulo eh Yeah eh One white shoe and one knicker Got no house and I got no car One black boy from Africa Got big dreams wey go take me far All I want to do is to make the world smile My music I dey...
DaVido - "If" My money my body na your own (Is that we all, baddest) If I tell you say I love you o My money my body na your own o baby Thirty billion for the account o Versace and Gucci for your body o baby No...
B-RED & Yemi Alade - "Lady" Ye Hmmn Ye Hmmn Teekaywitty Yeleeleee Wa gba oruka patek Ma popping melanin o B red lomo na Ye See goose bumps full my body like chicken pux It's not a matter for small doctor o My baby is a hard...
Maleek Berry - "Gimme Life" Elelelelele Berry pon this one oh Omo redi e fun papito Elelelelele Baby come whine now Elelele eh You gimme life, you gimme life When you start to burst the whine eh You gimme love, you gimme life...