"Everybody (Thank You)" lyrics

"Everybody (Thank You)"

Ah, everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film
Everybody wey play the music

All the radio stations
All the DJs and the VJs
Everybody wey give me rotation
Shout out to Femi Soro
Hala my man Aboki
Èyin o mọ bo șe bere
Àwọn ti day one ni mo n kí
You fit think say e easy for me
But àwa ti hussle low key
Shoutout to guys wey know me
Àwọn èyàn ti mọ lé pé ni homie
Shoutout to pops and mumsi
Àwọn èyàn tó support mi
Folakemi and Foladele, ah
Thank you wá compulsory

Everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

Ah, Igojuwa God bless your soul
I know you dey for heaven, oh
Small, small dem don dey get to know
God don change my level, oh
I dey thank all the guys wey criticize
All the people wey no feed me lies
The people wey first recognize say
There's more to me than meets the eyes
All the people wey dupe the boy
The wayo guys and 419ers
Now we dey sing, we dey break boundaries
Now we dey be like Paul and Silas
And my sax, e dey kill the beat
True, when I don't feel defeat
Where you dey when we dey feed the street?
We paid the dues so we need to eat

Ah, everybody wey believe the movement
Everybody wey see the dream
Everybody wey show me love, oh
Everybody wey dey the team
Every single fan wey dey hail me
All the babes wey still dey scream
Everybody wey dey the story
Every actor in the film

(Even though it was hard at first)
(You held me down and pushed me up)
(So I thank you for loving me)
(Thank you, thank you)


You May Also Like
Ice Prince - "No Mind Dem" Say baby now, let's get down tonight If I give you all the loving Loving loving Will you give me all the same Eh eh eh eh If I carry sheets of paper Paper paper You know I got many things to say Eh...
Lil Kesh - "Yaya Yoyo" Shizzi Skibo skibo skiba O.B.O Yaya yoyo Kesh kesh Yaya yoyo Oluwa bless me yeah Yeah yeah! Eledumare bless me yaya yoyo Chineke bless me yeah Yeah yeah! Eledumare bless me yaya yoyo Olorun ti lowun...
Olamide - "Don't Stop" Oya shake it Baby don't break it It took your mama nine months to make it Oya shake it Baby don't break it It took your mama nine months to make it Oya, don't stop! take it (low now) Don't stop!...
Adekunle Gold - "No Forget" Your mama say omo mi, no follow I never chop Make you find correct guy, no be love we go chop Na me she dey talk about Oro yen ka mi l'ara o Je'n b'ese mi soro Make I go hustle o I want to take care...
YCEE - "Condo" Ycee It's e kelly Girl you bad I know, you bad I know Semigasa Girl you bad I know, you bad I know Semigasa The girl ah wan come to mi condo She ah mad fi mi kondo Girl. Just do as I want, just do...