"My Money" lyrics
"My Money"
(feat. Terry Apala)
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Ahn... yeah
Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Sade, o ti gbe Fu Ronke
Person wey dey owe money, oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend, gbo ni gbese lon fe
Telling me rubbish, taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement, omo no story
If you no get thirty milli, don't phone me
Babe mi ma need some sugar
Wetin I go give my jeweller
That two hundred k wey you say make I take
Na money I go use buy suya
You go still add like two zero
I be Yoruba boy but I'm too Igbo
I go pay staff
I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story
Pay me what you owe me
Me I no go holla
No! We no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find yawa
You go see wahala
No! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money (I don't play with my money)
Gimme my money
My friend pay me my money (I don't play with my money)
Don't tell me rubbish if you no get money
Don't mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it's not making money, it's not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho, mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Tin ba ti sere tan
Omo no be child's play
Many, many people don price me for kobo
I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi story
Money wey you owe me, me am not joking
I'm not laughing, I'm not kidding, fun mi lowo mi
Shey yu dey whine me, fun mi lowo mi
Shey yu dey whine me...
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money (I don't play with my money)
Gimme my money
My friend pay me my money (I don't play with my money)
Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don't pay
Please rest assured
I will take action, I swear to God
Still same gist wey you hear before
Say I no dey play with any boy
Knock, knock, knock, don't get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding
So deceiving
Don't promise
You don't know the meaning
Hide and seeking and I know you're dribbling
Stop that sh-, it's so demeaning
Dem man know that I've been busy
Working on getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna dodge me
Don't gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla
No! We no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find yawa
You go see wahala
No! we no be hommie
Pay me what you owe me, me, me, me
I don't play with my money
Ahn! I don't play with my money
Gimme my money
My friend pay me my money
Writer(s): Folarinde Falana
- AZLyrics
- F
- Falz Lyrics
You May Also Like
Mr Eazi - "Leg Over" Zaggadat
Its your boy Eazi
It's E Kelly
My baby dey confuse me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a "Johnny Just Come"
When monkey dey work...
Sarkodie - "Your Waist" What else obidiponbidi
Now!
(Masterkraft On The Beat)
You know what time it is Ooo you got me mesmerized
Oh baby this your waist
Ooo you got me hypnotized
With this your waist
Ooo yes I dey...
DaVido - "FIA (Remix)" Fia Fia
Dab, make I dab (haba!)
Give me love, make I love (I do!)
Place no other one above (haba!)
Damn! Fresh on the beat
Shawty want a million dollar (shekpe!)
Say make I wire wire
Turn me to...
DJ Neptune - "Shayo" DJ-DJ-DJ-DD-DJ Neptune on the decks
Sossick
Baddest! Greatness!
Bend your knees and ko sile
DJ Neptune!
Somebody Shayo nitori pe
K'on ma yinbon, K'on ma yinbon
Somebody Shayo
Nitori pe
K'on ma...
Phyno - "N.W.A" Yeah aa, ehhh
I get goons from the left
Goons from the right
Pullup in a rolls with a bad chika
Imana muna gi ada chikwa
Chai...
I get goons from the left
Goons from the right
Pullup in a rolls with...