"C'EST LA VIE" lyrics

"C'EST LA VIE"

All the skeletons for my cupboard
All my flaws and my true colors

Oh, I
I show you
Everything I am, I show you
Oh, I
I show you
I no hide anything from you

I don fall for you
Omo, no be my fault
But my love for you
Be like it's not enough, oh
C'est la vie
C'est la vie

Ye, ye!
Ou, ou, ou, ou
C'est la vie

Wetin you take from me?
(Pass money wey dey my wallet)
Wetin you do to me, omo, I no fit forget
For my body and my soul, I don too collect
I swear to Jah, I fit no ever love again

Alele, where the party dey? I'm on my way
Ele, ah, kilode?
Oya, play the song, make I kijomole
Give me tequila, make I shayo
Give me cololo, make I puff

She do tinini with my 'nnuh'
She do tanana with my love
Oh

I don fall for you
Omo, no be my fault
But my love for you
Will never be enough, oh
C'est la vie
C'est la vie

I don fall for you
Ou, ou, ou, ou
But my love for you
Ou, ou, ou, ou
(C'est la vie, c'est la vie)

(C'est la vie, c'est la vie)


You May Also Like
Gyakie - "Forever (Remix)" FLIP THE MUSIC Uuuhhhhhhhh Gyakie uh huh My mind dey for you My mind deyy Na na na na na eyy ya My mind dey for you My heart beats for you Every time when I think of you I don't know... I, I, I feel...
Ayra Starr - "Bloody Samaritan" (London...) I'm feeling vibes on vibes I'm a ticking dynamite I'll blow your candlelight You know I'm just that type No oh, dem no fit kill my vibe (No, no) Dem no fit kill my vibe Dem no fit kill...
Tems - "Crazy Tings" All you do is lie and lie and lie All you do is try and try and try You don't even know the kind of things But you try to tell me all these things Give me some time, I need peace I'ma need space...
CKay - "love nwantiti (remix)" (Tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu) (Tu-tu-tu-tu, tu-tu-tu-tu-tu) Yeah My baby, my valentine, yeah Girl, na you dey make my temperature dey rise If you leave me, I go die, I swear You are like the oxygen I...
Gabzy - "Toxic" I ain't good for you, girl, I'm bad for you I know you deserve better, but I can't let you go Maybe it's true, maybe I disappear on you Like I don't care about you, but I be doing the most When I...