"Run Away" lyrics

Khaid & Gyakie Lyrics

"Run Away"

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I'm fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away


You May Also Like
Simi - "Logba Logba" Omo Charlie Can you see me Can you see me now I say baby don't go If you leave me mo rogo I no plan to go solo lo lo lo Na you be my motto, I carry your logo Me no give you zobo ohhh Do me like...
Ruger & Jugglerz - "Dear Ex" Oouuu Oouuuu Ahhhh So me say hello When I call you better damiloun Pick up your phone Girl it's been a week or so I blamed it on you the whole time Lived in a glass house but I still threw stones...
Cheque & Fireboy DML - "Hustler" Emi Omologo Everywhere I go them dey follow Them go wan dey take all my photos The things wey I been through they don't know For magodo Them don sign me but kosowo Seyi tell me say I no go blow Say...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me I wanna take a picture So this could last longer for me (Longer for me) Yeah, take my secrets Guard them like precious money (Precious money) I never want to hear you...
Fireboy DML - "King" Ouu aaa... Fireboy here so... (Shawdy pull up in the backside) Gbemi sori bi gele I'm a king, ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again...