"Logba Logba" lyrics

"Logba Logba"

Omo Charlie
Can you see me
Can you see me now

I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby let me dice it
If e too loud, baby let me hide it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

We do it for the culture
This love no go rupture
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret o
Make e no spoil, we go reset o
Oh me and my sweetheart
Inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big, baby we resize it
If e too long, I can memorize it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love me knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)
Dekunle my lover (oh yea)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Ma lu mi ni jibiti rara
Spend your milli milli on me oh
Mister Bae
Mister Looover
Baby
Oya o
On me oh


Writer(s): Simisola Bolatito Ogunleye, Marcel Akunwata
You May Also Like
Patoranking - "I'm In Love" This love dey make me sha manya Omalicha baby nmarama Even when my brain just dey tanana Only you baby na e dey my corner Jando yeah Oh lawd This is for my baby You see this gyal yeah na God give am...
Timaya - "The Mood" I got many things wey I wan talk, oh Many, many, many tings I wan talk, oh But I rest my mind Meanwhile, I dey push my grind I got no time for no negative vibes If you hurt me, my guy me I leave you...
Wizkid, Spellz & Tiwa Savage - "Ma Lo" Spellz on the beat Tiwa Savage on this one eyeh Wizkid e yo wamama Make you yarn am as the thing go This kind thing I never see oh My pressure dey high, calm me down oh oh My girl hold unto me oh...
Yemi Alade - "Deceive" Make you take your time o You want to deceive me No dey waste my time o I dey look your eyes o You want to play me for a fool No dey waste my time o Only God can judge You want to deceive me You wan...
Adekunle Gold & Patoranking - "Pretty Girl" Well well Patoranking alongside Adekunle Gold AG baby Whayasay! Eh eh Pretty girl You wanna break your back on a dance song Eh eh Pretty girl Shey your mama know say you don spoil Eh eh Pretty girl...