"Colours" lyrics

"Colours"

(Gbedu dey here)
Call me Rollboy, ah...

(Shuga)

I lose myself when you do your shako
Girl you don enter okpolo o
All of my money I spend am for you
My love I give it to you oo
Girl I'm in love with the peace you give
Like me I kiss Canada
In all that you do, you give me fever o

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I'm in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don't know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainy-day
No dulling moment in your life girl
Sunny day
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Oh waa waaoh
Rainyday
Everyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh

Sey I go leave you dey whine
Good or bad we die here
Pray my pocket no dry
Cos I go spend on you

Girl
Girl do galala
Who's your mama
Who's your mama
She go need thumbs up
Cos watin dem do with 5million
You get am naturally, ooh

Na you wey I dey for your domot
Come make I give you comfort
Carry you girl for trolley o
Inside supermarket
Girl I'm in love with your color
Na wetin you put for your kpomo
The way you dey sweet me I don't know
Ohh ohh ohh ah

Anyday
Rainyday
Sunny day
No dulling moment in your life girl
Happy day
Sad day
Holiday ooh
Everyday ooh
Rainyday ooh
I hold your hand till 9 to 5 girl
Anyday oh
Sunny day oh
Holiday oh


EP: "Pretty Inside" (2023)
Jaywillz - Pretty Inside EP cover
You May Also Like
Olakira - "Gotchu" Yeah Afurungi naya Your love Dey make me Dey manya Oh na naaa Baby girl I gotchu Gotchu yeah This our love no be taboo Taboo yeah Baby girl I Gotchu Gotchu yeah And I go stick to you like glue Like...
Ruger - "Warning" Kukuruku Don't try me Don't try me Don't try me Don't try me Don't try me Don't try me Them wanna murder murder my head I swear me I no fear them Them killer killer cover them face I swear me I see...
Omah Lay - "Lo Lo" I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo lo (I just want to love you) I just want lo love you (I just want to love you) I just want lo lo I just want lo lo I just want lo lo I just...
Adekunle Gold - "One Woman" Woah Woah Woah AG Baby Is your baby yeah yeah yeah I be one woman typa man Shamelessly lover man Only you Is all I see Love you forever that's the plan I owe you better life oh Only you you Is all I...
2Baba - "Target You" I no go lie I dey see you too It all depends on what you want do No pretend make you just stay true As e dey do me na so e dey do you I no go lie I dey hala everyday I wonder why you no dey look my...