"Concentrate" lyrics
"Concentrate"
Man need to concentrate
Cus the one wey I get I swear is not enough for me
This kind thing fit make a man craze
Hussle from morning till night yet is not enough for me
I've been trying just to focus
I've been living on a low cost
Cause man no get strength for gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oo
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
Wetin man never see
Were man never go
I don go okokomaiko
I don see many men go
Uhm...
Inside life koleyewon
Give them all koleyowon
Life is a mathematics
Solve your own jagbadantis
I've been trying just to focus
I've been living on a low cost
Cause man no get strength for gee plus
Carry my own like Jesus (carry your cross)
Man don been climb bus
If you get sense no de make noise
Did all the things that I could
I don't think I need to prove it oo
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
So I just want to dey my own
I no want wahala no give me palava
Writer(s): Emmanuel Ome, Godwin Emmanuel
- AZLyrics
- J
- Jaywillz Lyrics
EP:
"Love Or The Word" (2021)
You May Also Like
DaVido - "D & G" (We got London on da Track)
(Classic...)
(Kido, Kido)
(Kido on the beat, better run it back)
Say she look into my eyes and she seeing designers
Gucci, Dolce & Gabbana
Dolce and Gabbana, yeah
Say she...
Ya Levis - "YSL" Oh woah
Oh bababababa
Tout est clair mais ils veulent pas l'voir, voir
Là où je marche ils peuvent se noyer, noyer
Si ta rue s'éclaire comme par magie
El mayalo vient de passer
Tuta Tuta nyata, yo...
Rotimi - "Decide" (Hitmaka)
Oh yeah, yeah
Yeah
Yeah, yeah (Rockaway Boy beats)
Oh yeah, yeah (Sound)
It's rainin' tonight (Night)
Know I got the time to make it right (Right)
Gonna knock down your lights (Lights)
Put...
Olakira - "In My Maserati" Yeh Olakira krikata, baby
Girl, na you dey ginger me
Ifunaya you dey cause trouble
Shey you no go wound person
Love the way you dey dance, girl
Ayee o pe meji
Wa jekalo faji
Mami idikunle
Let's hop...
King Promise - "Commando" Oh naa na, ye-ah yeh, King king promise
Maybe me anever see another girlie like you
The way you move your body move your body, me alike girl
Bad girl, come come ride on my bike girl, eyeh ey-eh...