"Ginger" lyrics
"Ginger"
Anything wey go make me fail I dey try to give am a distance
I dey mind oh how I talk make dem no go see me for Insta
This life wey I dey live today oh e don tey wey me I dey dream am
So I stay lowkey like Dangote oh even though I count my paper o
Your problem is yours oh (Ginger)
How many time dey go help you? (Ginger)
I get nobody so I (Ginger)
Promises fit fail oh (Ginger)
A dupẹ lọwọ instantly
Money dey come like dispatch oh
I stay lowkey like Dangote oh
Make dem no go know how I do my p oh
A dupẹ lọwọ Ọlọhun, Baba ẹ ṣe living lavida local
Cashout, pass out lọ ọmọ iya mi gbogbo baller oh
A dupẹ lọwọ Ọlọhun, Baba ẹ ṣe living lavida local
Cashout, pass out lọ ọmọ iya mi gbogbo baller oh
Ko wọle
I do my tin gangan show ko kọṣẹ ah
Roll am till the morning don't need your favour
If I go chop your sheet so me I try keep mine regular
Anything wey go make me fail I dey try to give am a distance
I dey mind oh how I talk make dem no go see me for Insta
This life wey I dey live today oh e don tey wey me I dey dream am
So I stay lowkey like Dangote oh even though I dey count my paper o
Your problem is yours oh (Ginger)
How many time dey go help you? (Ginger)
I get nobody so I (Ginger)
Promises fit fail oh (Ginger)
A dupẹ lọwọ instantly
Money dey come like dispatch oh
I stay lowkey like Dangote oh
Make dem no go know how I do my p oh
A dupẹ lọwọ Ọlọhun, Baba ẹ ṣe living lavida local
Cashout, pass out lọ ọmọ iya mi gbogbo baller oh
A dupẹ lọwọ Ọlọhun, Baba ẹ ṣe living lavida local
Cashout, pass out lọ ọmọ iya mi gbogbo baller oh
- AZLyrics
- J
- Jaywillz Lyrics
EP:
"Five Leaf Clover" (2024)
You May Also Like
Falz - "Knee Down" Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you dey control
Yeh yeh you dey control
For my mind you...
Fave - "Baby Riddim" Steady your face jor for me
I wanna take a picture
So this could last longer for me (Longer for me)
Yeah, take my secrets
Guard them like precious money (Precious money)
I never want to hear you...
Boy Spyce - "Pepe" (Snap me fine cinemato)
(Yo Rexxie pon dis one)
I'm losing focus
I'm feeling so lost
Them other girls jealous
Cos you sweet me pass Kelloggs
Show me your true color
Burst my opolor
Them other girls...
Olamide - "Rock" Girl I just want make we rock
Girl I just want make we vibe
Girl I just, girl I just want make we chill like ice water
Mi o mo bonshen gbe body o
Fit spend you my paper, after tonight I go like to...
Tekno - "PAY" Balanciago, ncaigo
If anybody owe my money he go pay
You know I get two babe
And I like to celebrate
Na superstar party dey for my Estate
And na money we dey spray
I dey ball like Dangote...